SHARE

Isakaba Man Lyrics by Odumodublvck Feat. Rondodasosa

SHARE

Odumodublvck and Rondodasosa Lyrics

Prepare for an explosion of energy as you dive into the vibrant lyrics of Odumodublvck and Rondodasosa's Isakaba Man, a track that electrifies your playlist with its pulsating rhythm and dynamic wordplay.

Odumodublvck & Rondodasosa - Isakaba Man Lyrics

Intro: Odumodublvck
Yeah
Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me?
Odumodublvck
Kala, yeah
C'mon

Chorus: Odumodublvck
Came into the city with my goons
Killing any show
I dey see the person wey dey talk say me I no go ball
Right now dem dey call me for my phone
Glory, glory be to God (Glory be to God o)
'Cause we came with our sound, our style, our dress code, oh no
Bad man, shut down
Now we came with the ginger
Anybody wey go talk say me I no go blow, you be bastard
I go burst one bottle for your head, thеn I cover am with plaster
If you like carry dada for your hеad, Isakaba man e go burst am
E go burst, one shot, ah-ah

Verse 1: Odumodublvck
No be say I'm used to the pain
Promoter or rapper, I go chop you remain
Remain for the guys wey you piss for their name (Swear)
Enemies...
Patapata, patapata
All I hear is nonsense, odumodu get sense
.....
Katakata, katakata
Catch your body in the morning, bullet is in your brain, I no need your consent
I don't wanna carry anybody to the cemetery, I wanna do it here
I go dig ten feet down to the buttom, so the body no go smell
I don't wanna carry anybody to the cemetery, I wanna do it here
I go dig ten feet down to the buttom, so the body no go smell

Chorus: Odumodublvck & Rondodasosa
Came into the city with my goons
Killing any show
I dey see the person wey talk say me I no go ball (Ball)
Right now, dem dey call me for my phone
Glory, glory be to God (Walahi, walahi)
'Cause we came with our sound, our style, our dress code, oh no
Bad man, shut down (Yeah)

Verse 2: Rondodasosa
Non c'è religione dentro queste case ALER
Ma prima che ti sparano ti fanno dire: "Amen" (Amen)
Quelli che ti odiano vengono al funerale
E quelli che ti amano sono a casa a pregare
Vestito di nero dentro al block, Black Panter
Voglio un milli dopo un milli come Carter (Milli)
Fumo come un rasta, faccio saltare l'allarme (Uh)
Ti uccidono con uno smoking nero elegante (Pah, pah)
I'm a real bastard, real trapper
Real Italian eat pasta
..... money land, touchdown (Touchdown)
Money on your head, calm down
Horse power, Ferrari, yeah, yeah
I don't see nobody, nobody, eh
Stripper nigeriana si fa chiamare "Mali"
Shooter nigeriani con molteplici body, ah

Chorus: Odumodublvck
Came into the city with my goons (Ah, oh no)
Killing any show
I dey see the person wey talk say me I no go ball
Right now, dem dey call me for my phone
Glory, glory be to God (Walahi, walahi)
'Cause we came with our sound, our style, our dress code, oh no (Walahi)
Bad man, shut down
Now we came with the ginger
Anybody wey go talk say me I no go blow, you be bastard
I go burst one bottle for your head, then I cover am with plaster
If you like carry dada for your head, Isakaba man e go burst am ([?], eye to eye)
E go burst
One shot and I swear to God, e enter

Outro: Odumodublvck
Ah, ah
Isakaba man
Isakaba, Isakaba man

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

Related

ADVERTISEMENT