SHARE

'Incoming' Lyrics by Shatta Wale Feat. Tekno

SHARE

Shatta Wale and Tekno Lyrics

Shatta Wale teams up with Tekno to deliver a brand new single, Incoming, read and learn the song's lyrics below.

Incoming Cover Art
Incoming Cover Art

Shatta Wale & Tekno - Incoming Lyrics

All chase is my peace of mind
E get some things that I don't subscribe
Bad from time for a long long time
From a long long time

I know they can see me coming
From afar fire burning
Remember when you dey do me corny
Long enough I've been running
Tell that man make them give me space oh
Me gun burst fire blaze oh
'Cause we don see many days oh
Long enough we've been running

Should incase oh
Tell dem make dem comot for my face oh
Oh Lord, me nah fit relate oh
Only dollar and the pounds oh
I dey chase oh

I know they can see me coming
From afar fire burning
Remember when you dey do me corny
Long enough I've been running
Tell that man make them give me space oh
Me gun burst fire blaze oh
'Cause we don see many days oh
Long enough we've been running

We've been blessed oh
Many things I no fit yarn for the stable
I'm so grateful
Never think I forget how you dey protect, mmmm

All I want is my peace of mind
E get some things that I don't subscribe
Bad from time for a long long time
Ọmọ I know say, say the sun gon shine

Work nonstop till I reach my prime
And I work nonstop till I get dem whine
Everything solid and
E be thing and
She dey whine am, mmm

Should incase oh
Tell dem make dem comot for my face oh
Oh Lord, me nah fit relate oh
Only dollar and the pounds oh
I dey chase oh

I know they can see me coming
From afar fire burning
Remember when you dey do me corny
Long enough I've been running
Tell that man make them give me space oh
Me gun burst fire blaze oh
'Cause we don see many days oh
Long enough we've been running

I know they can see me coming
From afar fire burning
Remember when you dey do me corny
Long enough I've been running
Tell that man make them give me space oh
Me gun burst fire blaze oh
'Cause we don see many days oh
Long enough we've been running

Check Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT