Ikebe Supa Lyrics by Carterefe Ft Ceeza Milli
Carterefe and Ceeza Milli Lyrics
Carterefe is back with another single titled 'Ikebe Supa' featuring Ceeza Milli, scroll down to read the song's full lyrics.
STREAM & DOWNLOAD AUDIO: Ikebe Supa Lyrics by Carterefe Ft Ceeza Milli
Carterefe & Ceeza Milli - Ikebe Supa Lyrics
Intro
Eazzyyyy ooh
Oboy you like f*ck
You like f*ck
Everytime f*ck f*ck
As I am talking to you now, you are f*cking
As I am talking to you now, you're planning to f*ck
Why? why?
F*ckaholic
Champion (champion)
Mad!!!!
Verse 1
Sho ma bami soro
Tell me wetin you like
I don see many girls, but na you dey my mind ooh
Your friends them go dey reason say I no be your type
But I no pay them no mind ooh
Dem no know wetin you like
Hot stories
Chorus
Ikebe supa
Eh God
Sweet me like suya
Your body na faya
Make I re-wire
Ikebe supa
Supaaa!
Body on fire
Would you be my heart desire
Make I re-wire
Make I re-wire
Post-Chorus
This your low waist
Make man craze
Na your low waist
Make man wan gbes
This your low waist
Make man craze
Na your low waist
Make I wan craze yeah
Verse 2
This your love dey sweet me walai
I no fit concur
Give you all my loving baby ooh
Extra loving on top
To the world my baby you know
That I'll show you off
My baby show me love
Show me love eeh
Chorus
Ikebe supa
Eh God
Sweet me like suya
Your body na faya
Make I re-wire
Ikebe supa
Supaaa!
Body on fire
Would you be my heart desire
Make I re-wire
Make I re-wire
Post-Chorus
This your low waist
Make man craze
Na your low waist
Make man wan gbes
This your low waist
Make man craze
Na your low waist
Make I wan craze yeah
Read Other Latest Music Lyrics Here
Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook