Iheneme Lyrics by Ajofe
Ajofe Lyrics
Read the official lyrics for Iheneme by Nigerian American Afro-alternative singer and record producer, Ajofe.
Ajofe - Iheneme Lyrics
Philo & Andy & Jude
Dem been dey dey think say
This nigga can′t move
Dem been dey dey think say
This nigga can't groove
Dem been dey dey think say
This nigga can′t see tomorrow
Iheneme
Nothing dey happen For area wey we dey stay
Person wey try loose guard
Brother e go collect
Make you no dey look me
Like I be your connect
Iheneme Iheneme
Nothing Dey happen For area wey we dey stay
Person wey try loose guard
Brother e go collect
Make you no dey look me
Like I be your connect
Iheneme Iheneme e
No be lie abobi isi ga begwu
Make I check you well well
Before you settle I be dat nigga
Wey dey coupe the menu Tony Elumelu
One time I was so poor
Couldn't help my daddy
From dying cus' we poor
Hustling and dying
From the dangers involved
Pushing all the niggas
That thinking I'm on top
Hot stories
You know Philo & Andy & Jude
Dem been dey dey think say
This nigga can′t move
Dem been dey dey think say
This nigga can′t groove
Dem been dey dey think say
This nigga can't see tomorrow Iheneme
Nothing dey happen
For area wey we dey stay
Person wey try loose guard
Brother e go collect
Make you no dey look me
Like I be your connect
Iheneme Iheneme
Nothing Dey happen
For area wey we dey stay
Person wey try loose guard
Brother e go collect
Make you no dey look me
Like I be your connect Iheneme
Check Lyrics of Other Latest Songs Here
Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook