SHARE

Ifesinachi Lyrics by Jumabee & 2Baba

SHARE

Jumabee and 2Baba Lyrics

Jumabee’s Ifesinachi featuring 2Baba is an inspirational song about struggle, perseverance, and divine grace, the lyrics recount a journey from hardship to success while trusting in God’s plan. The song highlights real-life challenges, betrayal, and humble beginnings, emphasizing that success comes through resilience, faith, and consistency.

Cover art for Ifesinachi by Jumabee and 2Baba
Ifesinachi Cover Art

Jumabee & 2Baba - Ifesinachi Lyrics

They call me Jumabee
Ejegbleje
Iwanlowalunwa ejingbolo
Ejegbleje

If I tell you wetin my eye don see
I don cross seven seas
And I still dey breath
And If I say to you
Things wey man don do
You go call me fool
Oh well that's still cool
Jumabee this
Jumabee that
If you no like me leave am like that
Where you dey when I be church rat
You dey vex say I dey top chart

Iworiwo
Ifesinachi
Na God dey run am
No be otumpokpo no be man o
Iworiwo
Ifesinachi
Na God dey run am
No be otumpokpo no be man o

Chai
If I tell you the story
Story of when the hustling now was beginning
That time it was to whom it may concern
Nobody cosign
I put everything upon the line
And praying to Jah that I will shine one day
Hoping I will find my way
Inside all the confusion wey dey
But I remember say my papa tell me say he say
It may not be easy
You may make all your plans
You may be somebody
But if them try you no gree
Nothing wey your eyes no go see
You will see frenemies
You may cross seven seas
But Jumabee don dey free

Iworiwo
Ifesinachi
Na God dey run am
No be otumpokpo no be man o
Iworiwo
Ifesinachi
Na God dey run am
No be otumpokpo no be man o
Iworiwo
Iworiwo
Ifesinachi
Na God dey run am
No be otumpokpo no be man o

I thank God for...
My mama
I thank God for Sleek o, my brother
I thank for Jobi
I thank God for Daddy B
I thank God for Olisa
Dami Adenuga, my manager

Oh my God
Fiokee!

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

Related

ADVERTISEMENT