SHARE

If No Be God Lyrics by Moses Bliss Feat. That Voice

SHARE

Moses Bliss and That Voice Lyrics

Moses Bliss's The Expression begins with the powerful If No Be God, a song that sets the emotional tone for the entire album with its moving ballad-like verses and anthemic chorus. Explore the lyrics below.

Cover art for The Expression Album by Moses Bliss
The Expression Album Cover Art

Moses Bliss & That Voice - If No Be God Lyrics

If no be you where I for dey
My life for end tey tey
Baba na you wey bring me out of shame
To you I give my all
When people fall my hand
You dey my side
When I no know wetin
To do you be my guide
Chai
I owe my life to you
Lord I live to worship you

Olisa kere uwa nara ekele muo
Oburu na ibiagho nyere m aka
Mmiri zoro ezo amagbuo mu
If no be you, where I for dey
Okwa ntacha ikikiri eze otuom na onu
Akwa ikwere m nkwa na iga ebulie m elu
Akwa isi na ugo dara ada na iga emeya ocha kekwa ozo
Na eziokwu ekwerem n'okwu gi maka na onye so gi ujo anaghi atu ya
Ujo anaghi atu ya, ujo anaghi atu ya

If no be you where I for dey
Mmiri amagbu kwe mu
Baba na you wey bring me out of shame
To you I give my all
N'eziokwu onweghi onye dika gi
N'eziokwu eje go m ebe di iche iche wee kweluo
Na obugi bu eze okaka
Oka oburuzo mmuo n'eri mmuo

Ihe icho ka nga eme odogwu na agha maka na ina enyere m aka
Onye maka esi emere onye dika m
Ngwa bia nu nara ekele nkem nji bia
Maka na obu ebulie gi ume adigi ime ozo

....onye wemu
onye wemu......

If no be you where I for dey
My life for end tey tey
Baba na you wey bring me out of shame
To you I give my all
When people fall my hand
You dey my side
When I no know wetin
To do you be my guide
Chai
I owe my life to you
Lord I live to worship you

If no be you
If no be you
If no be you
If no be you
If no be you
If no be you
Where would I be?
I would have been lost and gone
They would have forgotten me
If no be you where I for dey
My life for end tey tey
Na you wey bring me out of shame
Lord to you I give my all (speaking in tongues)
I lift my hands to worship you
I lift my voice to praise your name
You've done great thing things in my life
Youuuuuuu
Youuuuuu
Ohhhhh

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

Related

ADVERTISEMENT