Idi Bad Lyrics by Kcee Feat. Olamide

Kcee and Olamide Lyrics
Idi Bad by Kcee featuring Olamide is an upbeat, flirtatious track about physical attraction, admiration, and enjoyment, as the lyrics focus on praising a woman’s beauty, confidence, and especially her body. Idi Bad centers on desire and celebration, expressing a carefree mindset of spending money, having fun, and living in the moment, while emphasizing themes of luxury, attraction, and the excitement of being captivated by someone irresistible.

Kcee & Olamide - Idi Bad Lyrics
Intro: KCee
Di bad o
The way you bad o
JaySynths, bring them the fire
Idi bad o
Na the way you bad o, ah
Verse 1: KCee
Woman wey sweet, na money do am
Fine girl, you bad, you know say you're original
No do, no do, dem go still feel am
Anything she want, I get, I no dey reason am
Ayy!
Pre-Chorus: KCee
Your body o, your body o
Your body o, your body o
Your body o, your body o
Your body o, your body o
Shake your body o, your body o
Your body o, your body o
Spray you the money o, your body o, oh
Chorus: KCee
'Di bad o, the way you bad o
Idi bad o, na the way you bad o
'Di bad o, na the way you bad oh
Idi bad o, na the way you bad o
(Idi bad o, na the way you bad o)
(Idi bad o, na the way you bad o)
Verse 2: Olamide
Sangalow and dribbling
You too sabi ball, you put am for my torose
And you know the money long
I got mo' hits, I'm a don like Doro
No go leave you one time solo
Only you dey burst my bolo
If you no know, I go follow
Anywhere you go tomorrow or I kolo
We only got one life, you know
So my baby, don't pipe low
For my body, run pipe
Make you pack all the oil, it's not hype, you know
Ayeri and time to time money o
The money long, the money legal (Legal)
Kpokolo money o
Na senior man na who dey check am
Get out, get out, get out, get out
Shey make dem deck am, deck am
My baby set am, set am
Bend it like Beckham, Beckham
Nobody get am, get am
Make we dey dagbana, dagbana, dagbana, ayy!
Pre-Chorus: KCee
Your body o, your body o
Your body o, your body o
Your body o, your body o
Your body o, your body o
Shake your body o, your body o
Your body o, your body o
Spray you the money o, your body o
Bridge: KCee
Oh, Delilah
Give me your love, Delilah
Na you dey give me ginger
You got me high, mi lighter
'Cause your face and beauty fine, ah
Now mi no deny am
Anything wey you want, I'll get you
'Cause this love na rendezvous
E dey make me act a fool
Be like say you use juju
Baby, gini kam ga ekwu
Shey you don dey use juju, ju
Ju-ju-ju, ayy!
Chorus: KCee
'Di bad o, the way you bad o
Idi bad o, na the way you bad o
('Di bad o, na the way you bad o)
(Idi bad o, na the way you bad o, ah)
Outro
Mix Monster
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook




