SHARE

Idan Lyrics by Gdzilla

SHARE

Gdzilla Lyrics

Gdzilla's Idan is a dynamic composition that showcases his lyrical prowess in crafting a compelling narrative. Thematic depth is evident in the expressive cadence and storytelling prowess of the song.

Gdzilla EP Cover
Gdzilla EP Cover

Gdzilla - Idan Lyrics

Idan
Idan

I be the king of the vibe
I know what to do I no need una advice
Presidential I no need una vice
See me doing my thing e dey be like na jazz
'Cause I no dey calm
If na for business don’t call me a clown
This one na gbedu olorun na jam
Yeah this one na jam na jam oh

See the way I dey mental oh
Africa fu mi je ni instrumental (Africa)
Where you dey carry me go e too far
Awon ota mo so fu won back to sender
Ahn ahn ahn why dem looking us
And we no go fall cause we get jesus
We go spray you some money so don’t pity us
Drip on drip pelu aso Louis Vuitton
Yeah-yeah-yeah

Ayugu yugu ya
Ayaga yaga yuguyi
Ayugu yugu ya
Ayaga yaga yuguyi
Ayugu yugu ya
Ayaga yaga yuguyi
Ayugu yugu ya
Ayaga yaga yuguyi

See me killing it since day one
As I throw my dice fun won ni double six gan
I have got the power work with confidence
The strength in me you no fit comprehend oh
Emi eleniyan
E pe se fun ijalo eni behavior
Tori na only jah be my own savior
E de ley gara siwa pelu christian dior
Won lor wo mirror shior

See the way I dey mental oh
Afriica fu mi je ni instrumental
Where you dey carry me go e too far
Awon ota mo so fu won back to sender
Ahn ahn ahn why dem looking us
And we no go fall cause we get jesus
We go spray you some money so don’t pity us
Drip on drip pelu aso louis vuitton
Yeh yeh yeh

Ayugu yugu ya
Ayaga yaga yuguyi
Ayugu yugu ya
Ayaga yaga yuguyi
Ayugu yugu ya
Ayaga yaga yuguyi
Ayugu yugu ya
Ayaga yaga yuguyi
Ayugu yugu ya
Ayaga yaga yuguyi
Ayugu yugu ya
Ayaga yaga yuguyi
Ayugu yugu ya
Ayaga yaga yuguyi
Ayugu yugu ya
Ayaga yaga yuguyi

Liked 'Idan' Lyrics by Gdzilla? Explore Other Latest Song Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT