Holy Jah Lyrics by Bella Shmurda

Bella Shmurda Lyrics
Let's dive into the world of Holy Jah, vibrant lyrics that bring an explosion of energy to your playlist, courtesy of Bella Shmurda.

Bella Shmurda - Holy Jah Lyrics
Uh-mm, ya-ya-ya, ya-ya
Ah-ya-ya, fine boy, Bella, aya
Aya-ya
Happiness, happiness, happiness is all I need (mm-mm)
I no want stress, no worry (mm-mm)
We all out here surviving (mm-mm)
Evidence, many vex, nitori economy (mm-mm)
Dem go whine you, no panic (mm-mm)
Whoa-whoa-whoa, yeah-yeah
Motivation or no motivation, the para dey body
Switching my lanes with no indicator
Make dem no spoil something (whoa-whoa-whoa)
Cool my body pẹlu medication, I no dey see person
Tori cana dey for me
Holy Jah
Holy Jah wey know tomorrow, Holy Jah
K'anu rẹ follow me ṣa
Holy Jah, ah-ah
Holy Jah wey see tomorrow, gbe mi ga
F'ina rẹ cover me, ah
Happiness, happiness, happiness is all I need (mm-mm)
I no want stress, no worry (mm-mm)
We all out here surviving (mm-mm)
Evidence, many vex, nitori economy
Dem go whine you, no panic
Whoa-whoa-whoa, yeah-yeah
Go shawty-shawty, go loco-loco
Dance to the gbẹdu, porogodo
Wetin you dey find for Sokoto
Ọmọ, e fit dey your ṣokoto
Issa lonely road, many don lose hope
Person no fit know
When e go reach your turn, ooh-whoa-whoa, yeah
Motivation or no motivation, the para dey body
Switching my lanes with no indicator
Make dem no spoil something
Cool my body pẹlu medication, I no dey see person
Tori cana dey for me
Holy Jah
Holy Jah wey know tomorrow, Holy Jah
K'anu rẹ follow me ṣa
Holy Jah, ah-ah
Holy Jah wey see tomorrow, gbe mi ga
F'ina rẹ cover me, ah
Happiness, happiness, happiness is all I need (mm-mm)
I no want stress, no worry (mm-mm)
We all out here surviving (mm-mm)
Evidence, many vex, nitori economy (mm-mm)
Dem go whine you, no panic (mm-mm)
Whoa-whoa-whoa, yeah-yeah
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook





