SHARE

Free My Mind Lyrics by Bhadmayors Ft Alorg

SHARE

Bhadmayors and Alorg Lyrics

Dive into the world of "Free My Mind" by Bhadmayors, featuring Alorg, by exploring the detailed lyrics provided below.

Cover art for Free My Mind by Bhadmayors featuring Alorg
Free My Mind Cover Art

Bhadmayors & Alorg - Free My Mind Lyrics

Intro
When we drop it's a banger
Down on the Rebo
Down on a
Down, down

Free my mind my brother
Wetin dey your mind talk
Make you no do and go die young
Tell me wetin wey you dey find for
Say something my sister live life and find joy
Study life and take your portion
Make you no do and go die young
Free my mind my brother
Free my head I puff
Tell me how you live life
AbraaBo
Happiness e dey fit enter joy
Enter joy, surrender joy, ender joy
Render joy
Happiness e dey fit enter joy
Happiness e dey fit enter joy
Enter joy

Free my mind my brother
Wetin dey your mind talk
Make you no do and go die young
Tell me wetin wey you dey find for
Say something my sister live life and find joy
Study life and take your portion
Make you no do and go die young
Free my mind my brother
Wetin dey your mind top
Make you no do and go die young
Tell me wetin wey you dey find for
Say something my sister
live life and find joy
Study life and take your portion
Make you no do and go die young

Free my mind
I dey fight all the struggles wey dey
My mind, I dey try on this side oh
Mama, she tell me say
Protect your life oh my son
Free my mind my brother
Free my head I puff
Tell me how you live life

AbraaBo
Happiness e dey fit enter joy
Enter joy, surrender joy, ender joy
Render joy
Happiness e dey fit enter joy
Happiness e dey fit enter joy
Enter joy
Free my mind my brother

Wetin dey your mind talk
Make you no do and go die young
Tell me wetin wey you dey find for
Say something my sister live life and find joy
Study life and take your portion
Make you no do and go die young
Free my mind my brother
Wetin dey your mind top
Make you no do and go die young
Tell me wetin wey you dey find for

Say something my sister live life and find joy
Study life and take your portion
Make you no do and go die young
Free my mind
Adey fight, all the struggles wey dey my mind
I dey try on this side oh
Mama she tell me say
Protect your life oh my son

Collaborators on the Lyrics of 'Free My Mind'

Tobiloba AkinseteOluseyifunmi AkinrinmadeBamise Oyetayo.

Find Lyrics of latest songs here, and get updates on Twitter and Facebook.

Related

ADVERTISEMENT