SHARE

For You Lyrics by Spyro Ft Diamond Platnumz, Teni & Iyanya

SHARE

Spyro, Diamond Platnumz, Teni and Iyanya Lyrics

Read and learn the lyrics to 'For You' by Spyro, featuring Diamond Platnumz, Teni and Iyanya.

For You Lyrics by Spyro Ft Diamond Platnumz Teni & Iyanya
For You Cover

PLAY & LISTEN TO: For You by Spyro Ft Diamond Platnumz, Teni & Iyanya

Spyro, Diamond Platnumz, Teni & Iyanya - For You Lyrics

Intro
Spyro
Or nor nor nor
Yeah yeah

Verse 1
You be the brush I be the paste
You be judge and I be case
You be treble I be bass
Baby gone now are the days
That I be searching for a babe
You be my shoe, I be the lace
All other girls see dem be fake
I gat you all of my days
Follow me kajo ma date
No mind wetin dem say o ahh

Chorus
E ma wo awon eleyi
They want to come between us baby them go fail
Yawa de me I go demonstrate
Baby baby baby baby I go dey for you I go dey
I go say
Sweet potato if you leave me na gobe
Mami you no need make up
You dey slay
Baby baby baby baby I go dey for you I go dey
Ema wo awon eleyi

Verse 2
There's nothing in this life me I no fit do for you
Everything I gat baby na for two
But na you I go turn over for you
Yeh! olomi yeh dakun dabo
For you girl, I got my tatoo
'Cause baby I do, even if dem say na taboo
I go still choose you
Put your head on my Shoulder
Make I pamper you
Gbogbo nkan to ba fe, I go answer you yeah
Suzy baby Cinderella oh
Call my staff, tell my Amber rella

Verse 3
You be tea and I be sugar mhhhh
I be kizz and make you buga mhhh
Bounce for me come my Ruger
Tucheze paranawe, ohh baby love
Foy you ibe ninja soldier man again
Wali nyama uninja mboga maharage
Tembea kwa kuringa mboga maana wee
Umenishika mjinga zoba far away

Refrain
Oya check your mouth
Eh Folake will be no more for me
Oya check your mouth
Eh Folake will be nah nah
Oya check your mouth
Eh Folake will be no more for me
Oya check your mouth
Eh Folake will be nah nah

Chorus
Awon eleyi
They want to come between us baby them go fail
Yawa dey me I go demonstrate
Baby baby baby baby I go dey for you I go dey
I go say
Sweet potato if you leave me na gobe
Mami you no need make up
You dey slay
Baby baby baby baby I go dey for you I go dey
Ema wo awon eleyi

Verse 4
It's Iyanya
Make I talk
Talku talku soro soke
Make we open this matter
Sjout at them my love life
Open IG make I go on live
As we dey love we dey desire
Dey waka waka ayyy
I for dey for you
I for dey for you
Like nice ma ni**a
See the way I dey love
See the way I dey love
E dey be like kayanmata
Pluto go bam bam
Donto dey bam bam
Don't go dey throwback.....

Outro
Awon eleyi
I dey for you
Baby dey for you
Na gobe
Hmmm
You dey stay

Explore Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT