SHARE

Fire Lyrics by Muyeez

SHARE

Muyeez Lyrics

Serving as the introductory track on Muyeez' EP Hat-Trick, Fire captivates with its compelling lyrics. Familiarize yourself by checking out the song's lyrics below.

Hat- Trick EP Cover Art

RELATED: Read 'Trending Remix' Lyrics by Muyeez Ft TML Vibez & Shallipopi

Muyeez - Fire Lyrics

Fire, fire, fire bring the fire
Fire, fire, fire bring the fire
Fire, fire, fire bring the fire
Fire, fire, fire bring the fire

Dem no wan make the boy go up
But Oluwa juwonlo
Don see many things spoilt
Rugged boy I no fit give up
Pastor Samu dey pray for church
Alfa too dey pray for mosque
Make the blessing no go comot
And like this me I no fit dull

Fire, oh fire
Fire, fire bring the fire
Fire
Oh fire
Fire fire fire bring the fire
Oh fire
Waoh oh oh ah bring the Fire
Fire fire fire bring the fire
Fire
Fire fire fire bring the fire

Lost many things along the line (ah)
I wish I fit tell baba God make he help me rewind
But e no possible
Omo me I no fit lie
Carry my cross and I carry my cross
To my front my guy
'Cause I know
If I get the fire
Nah my own nah my own palava
Mama fire me steady prayer
Try me Holy Ghost fire (fire fire fire )
I know where I come from
That’s why d boy no dey gazo
Out for the money me I stubborn
Give me my money ozizo

Fire, fire fire bring the fire
Fire ahhhh
Fire fire fire bring the fire
Ohhh fire
Fire fire fire bring the fire
Ohhh fire
Fire fire fire bring the fire

Koba

Collaborators on the Lyrics of 'Fire'

Tobiloba AkinseteOluseyifunmi Akinrinmade.

Find Lyrics of latest songs here, and get updates on Twitter and Facebook.

Related

ADVERTISEMENT