Official Lyrics To 'Feeling Good' By Waje
Waje Lyrics
Read the official lyrics to 'Feeling Good' by Waje. 'Feeling Good' was just released by Waje, the talented sensational singer teamed up with music producer Masterkraft to deliver this amapiano infused tune.
LISTEN TO: Feeling Good By Waje
Waje - Feeling Good Lyrics
Intro
Master, master
Verse
I dey think (I dey think)
I dey reason you
Na the look for your eyes
Wey dey make me shiver
Na lie dem dey lie if dem say I am not for you
I'm feeling you
If dem like call police oh
By your side i no go leave oh
This kain thing is not funny oh
I don't mind, I don ready oh
If dem like call police oh
By your side i no go leave oh
This kain thing is not funny oh
Hot stories
Chorus
Ahhh ahhh ahh
I'm feeling good
Ahh ahhh ahh
I'm feeling good
Good, good, good, good, good
Oh my baby dribble pass Jay-Jay Okocha
We spending money, living La Vida Loca
Killy killing me softly
From the night to the morning
Everyday we dey jolly
Ajebutter loving
Post-Chorus
If dem like call police oh
By your side i no go leave oh
This kain thing is not funny oh
I don't mind, I don ready oh
If dem like call police oh
By your side i no go leave oh
This kain thing is not funny oh
I don't mind, I don ready oh
Chorus
Ahhh ahhh ahh
I'm feeling good
Ahh ahhh ahh
I'm feeling good
Good, good, good, good, good
Read other Lyrics HERE
Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook