SHARE

Evidence Lyrics by Tim Godfrey Feat. Moses Bliss

SHARE

Tim Godfrey and Moses Bliss Lyrics

Evidence is a new song from Tim Godfrey, featuring Moses Bliss, read the song's lyrics below to understand the depth of the song.

Cover art for Evidence by Tim Godfrey featuring Moses Bliss
Evidence Cover Art

Tim Godfrey & Moses Bliss - Evidence Lyrics

If you're looking for
The evidence
Of that baby wey
Papa don bless
Look no further
Look at me rather
Evidence
E full everywhere

Evidence full everywhere
Testimonies dey everywhere
Oh my God!
Na you do this one
Evidence full everywhere

My testimony be like lie
(Mmmh ah ha no be lie, Elroy)
The God that sees me
The way you manifest yourself
I cannot explain
Nobody can explain it oh
The kind of thing we see
Na only you fit do am
You are consi
Consistent in your ways
Wetin you talk na wetin you dey do
Talk and do
Everyday you dey shock me
Give me something to talk about
Testimony no go finish for my mouth

If you're looking for
The evidence
Of the baby wey
Baba don bless
Look no further
Look at me rather E
Vidence
E full everywhere

Evidence full everywhere
Testimonies dey everywhere
Oh my God!
Na you do this one
Evidence full everywhere

I have never seen the righteous forsaken
In fact my papa God
E no dey fail me
'Cause my testimonies no dey finish oh
All my worries don finito oh oh oh
Plenty evidence dey

When you look at my life you go see see see
The blessings e dey on repeat peat peat
I no fit explain all the good good things
I go praise the Lord till infinity
Cause my testimonies no dey finish oh
All my worries don finito oh oh oh
Plenty evidence dey

If you're looking for
The evidence
Of that baby wey
Papa don bless
Look no further
Look at me rather
Evidence
E full everywhere

Evidence full everywhere
Testimonies (ah ah)
Dey everywhere
Oh my God!
Na you do this one
Evidence full everywhere

See Lyrics of other latest songs here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT