SHARE

'Elegushi' Lyrics by Deejay J Masta, 1da Banton & Jaywillz

SHARE

Deejay J Masta, Ida Banton, and Jaywillz Lyrics

Here is the official lyrics to 'Elegushi' by Deejay J Masta, featuring 1da Banton and Jaywillz, read the lyrics and sing along.

Elegushi Lyrics by Deejay J Masta, 1da Banton & Jaywillz
Elegushi Cover Art

PLAY & LISTEN TO: Elegushi by Deejay J Masta Ft 1da Banton & Jaywillz

Deejay J Masta, 1da Banton & Jaywillz - Elegushi Lyrics

Verse
I feel in love with you
I found peace with you
Holding your hand and am fine
So I dey cast and bind
Any bagger wey try mumu
Girl you dey do voodoo
Everyday feel like new
And am strong with you...

Pre-Chorus
Idibidi God finish work ahh
Eno gree me stop ahh
Your mama finish work
Elegushi when the water flow
Idibidi God finish work ahh
Eno gree me stop ahh
Your mama finish work
Elegushi when the water flow

Chorus
So come caress me Angeli
Gucci and fendi Angeli o
Rob your body Angeli
Ronaldo and Messi Angeli o
So come caress me Angeli
Gucci and fendi Angeli o
Rob your body Angeli
Ronaldo and Messi Angeli o

Verse 2
Many people dey ask me
Wetin I see inside you
Wey dey make me no wan gree
If dem know, dem go take you away ooo
Cos this love dey sweet ooo
Edey sweet like tombo and sugar
Pinok butter, coco bonvita
Edey slap edey sweet, edey sweet like udara nwanu olololo
And I no dey lie ooo
As the thing dey stand Gidigbo for my heart

Pre-Chorus
Idibidi God finish work ahh
Eno gree me stop ahh
Your mama finish work
Elegushi when the water flow
Idibidi God finish work ahh
Eno gree me stop ahh
Your mama finish work
Elegushi when the water flow

Chorus
So come caress me Angeli
Gucci and fendi Angeli o
Rob your body Angeli
Ronaldo and Messi Angeli o
So come caress me Angeli
Gucci and fendi Angeli o
Rob your body Angeli
Ronaldo and Messi Angeli o

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT