Eleda Lyrics by T Dollar

T Dollar Lyrics
With heartfelt lyrics about perseverance, gratitude, and divine favor, Eleda by T Dollar delivers a powerful message of hope trusting that what’s meant to be (“wetin go be go be”) will surely come to pass.

T Dollar - Eleda Lyrics
I be small boy wey come from gutter
Wonpe mi lako tileta
Bad energy far away way
Good energy comes with paper
when I rise
Make I no go come down
Moranti pe won lemi bota
Moranti pe oni mo local
Moranti pe won funmi ni upper
But who I be musician
I no fit do person bad
I Dey kalakuta
Blessings come my way mon gbadura
who I be musician
I no fit do person bad
I dey kalakuta
Blessings come my way mon gbadura
Jiji ti moji mo beleda soro
They want to catch me
Mogbakoro
If you ask me
Moma soro
Baba na plenty money I ask for
Jiji ti moji mo beleda soro
They want to catch me
Mogbakoro
If you ask me
Moma soro
Baba na plenty money I ask for
One man rise another fall
One shine another dull
Wetin this money wan cause oh
No sleep for better days
Many things wey nigga face
But nigha no dey explain eh
But wetin go be go be
Fisherman go catch fish
Wetin go be go be
Soldier man go get victory
Wetin go be go be
For my life I go get money
Jiji ti moji mo beleda soro
They want to catch me
Mogbakoro
If you ask me
Moma soro
Baba na plenty money I ask for
Jiji ti moji mo beleda soro
They want to catch me
Mogbakoro
If you ask me
Moma soro
Baba na plenty money I ask for
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook





