SHARE

Divine Pree Lyrics by Zhus JDO Feat. Jeriq & BhadBoi OML

SHARE

Zhus JDO, Jeriq and BhadBoi OML Lyrics

Get ready to be enthralled by Divine Pree, the fresh single from Zhus JDO, featuring Jeriq and BhadBoi OML, read the song's catchy lyrics below.

Cover art for Divine Pree by Zhus JDO Jeriq and BhadBoi OML
Divine Pree Cover Art

Zhus JDO, Jeriq & BhadBoi OML - Divine Pree Lyrics

Guy!
Na wondah you take dey play

AC nor dey your house
And your gbola nor dey reach the inner kukus
You wan kill am with heat
And she still nor dey feel the umufinikudun
So that’s why
She came to me
'Cause her friends give her gist of my Saint obi
My Saint obi
Naija to Greece

The beautiful ladies
Be feeling the gee
Dem dey play with my balls like Leo Messi
I make dem move their waist like a sowing machine
She say am a god
That’s why she dey her knees
Dey give me some good reasons

To forgive her sins
Na me be the new wahala
Lekki mamas want a taste
Of that sweet cassava
But they can never see the jigga
'Cause am richer than them and their
Ugly husbands

She say
Gimme the divine pree
Ocha ya acho ona acho amum
She say
Gimme the divine pree
Achom ikpu ya achom ikpu ya
She say
Gimme the divine pree
Divine D

You know me neva stingy with the divine pree
So me I gave her the divine pree
The di divine preee
The di divine preee
The di divine preee
You know say me gon give you the divine preee
The di divine preee
The di divine preee
All that she want is the divine pree

Omalicha wait what is the 411
I want to enter your 911
No go slow traffic adilokwa ebea
This girl egbugom one man down
My teacher want my ABC D
We dey play we dey pause no DVD
E dey play e dey show and I'm getting the dough
Obiagokwa ozo iworiwo

Karashika micha my kala
Dealer don come make i tie my wrapper
Blessed boy enwem akanchawa
And, my favorite thing is Raba
Ah gimme the Givenchy
Nor do me Steven Keshi
Omo dudu big O Pepsi

She say baby gimme divine preee
She nor wan follow me go
Buh she wan go bodo oyinbo
She say gimme divine pree
Gimme divine pree
Gimme divine pree

You got a new
Boss of a boss
Beast in the club
I ain’t gonna dull
Ill with the rhythm
Am a muhfucking villain
Girl I’m not into Gucci
I’m not gonna Dior

She say
Gimme the divine pree
achom ikpu ya achom ikpu ya
She say
Gimme the divine pree
Divine D
You know me neva stingy with the divine pree
So me I gave her the divine pree

The di divine preee
The di divine preee
The di divine preee
You know say me gon give you the divine preee
The di divine preee
The di divine preee
All that she want is the divine pree

Find other latest music lyrics here and get fresh updates as they via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT