SHARE

Danfo Driver Lyrics by Omizzy

SHARE

Omizzy Lyrics

With infectious lyrics and catchy melodies, Danfo Driver by Omizzy is bound to uplift your spirits and make you move to the rhythm.

Cover art for Danfo Driver by Omizzy
Danfo Driver Cover Art

Omizzy - Danfo Driver Lyrics

Audio Monkey

Waka waka waka waka
Waka dey go
As I dey on the road
Make dem clear the coast
I dey Sierra Leone
Kosi ishoro
Holy holy ghost
Show me d road
Wetin I no see
You can see
Only good days
For my calendar
Roll my thing
Roll my lala
No wan things
Wey go cause kasala

Countless ups and down
But thank God for that
Give gratitude to the most high
To get what I want me
I gaz to fight
Just to fly

I don waka pass danfo driver (shonbe)
Ikate Ologolo (shonbe)
Ojuelega Bode Thomas (shonbe)
Shon shonbe ni
I don waka kilometers (shonbe)
Ikate Ologolo (shonbe)
Ojuelegba Bode Thomas (shonbe)
Shon shon shonbe

Otipe pe pe ti mo tin ba bo o
Kolorunso mi kinle ro no lo
Wetin go be go be
Ibi ti ma de mo ma de
I know for sure
Who dey call me?
Who dey call me?
Me I no to worry
Man I keep on work
Right now
And I beat
Keep on bumping
Right now
And I
Leave all my worries
Ko lo ooh ooh

And I don tell my shilo
I no dey search for another man philo
Na me be my own Hero
Supernatural ni mi
You can pe mi sub zero

Countless ups and down
But thank God for that
Give gratitude to the most high
To get what I want me
I gaz to fight
Just to fly

I don waka pass danfo driver (shonbe)
Ikate Ologolo (shonbe)
Ojuelega Bode Thomas (shonbe)
Shon shonbe ni
I don waka kilometers (shonbe)
Ikate Ologolo (shonbe)
Ojuelegba Bodethomas (shonbe)
Shon shon shonbeshon shon shonbe

Find other latest song lyrics here and get fresh updates as they via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT