SHARE

Clear Road Lyrics by Azanti Feat. PsychoYP

SHARE

Azanti and PyschoYP Lyrics

The unique blend of Azanti's artistic flair and PsychoYP's energy infuses Clear Road with a depth that resonates, creating a captivating journey for the listeners, read Clear Road lyrics below.

Azanti and PsychoYP Clear Road Cover Art
Clear Road Cover Art

Azanti & PsychoYP - Clear Road Lyrics

Bobo yii jo Tee Dollar
Bobo yii jo PsychoYP
Bobo yii jo Tee Dollar
Bobo yii jo PsychoYP

Omo I too ball (I too ball)
They wan confirm me I too sure (Too sure)
New mac glizzy on tour
You gotta get rich if you tryna just ball
They say they wan sign me but they no get funds (No available!)
No available (Ah)
I stand strong and I’m still able (Ah)
It’s hella smoke on the damn table (Clear road, clear road)

If you fresh pass make you come come drag the matter
And you go see us for TV and e go clear all your doubt
Huh
Yeah, yeah, if you wan come come drag the matter
You go see us for TV and na when e go clear all your doubt

Yeah
Say na who dey knack beat ah
Awọn t’emi wọn yapa ninu Shitta
And we dey ball lori titi
All the kele wọn n wa mi
If you wan belong, better get funds
Where the Azul?
Nibi nibi ma ku
Sare wa gba, too easy for the street
I be new Wizzy, yeah ah yeah

Na we fresh pass for the whole club
I don show and I gats show love
Too many girls dem they trynna link up
They say they want Zanti they gats come up
O se, and she gats get friends
Three girls hattrick ni mo ko
Maxo this beat e dey choke
YP I don jogodo

Omo I too ball (I too ball)
They wan confirm me I too sure (Too sure)
New mac glizzy on tour
You gotta get rich if you tryna just ball
They say they wan sign me but they no get funds (No available!)
No available (Ah)
I stand strong and I’m still able (Ah)
It’s hella smoke on the damn table (Clear road, clear road)

If you fresh pass make you come come drag the matter
And you go see us for TV and e go clear all your doubt
O dope
Yeah, yeah, if you wan come come drag the matter
You go see us for TV and na when e go clear all your doubt

If you wan belong, better get funds
Where the Azul?
Nibi nibi ma ku
Drink tire till you belle full
Dance tire till your leg break
If you wan belong, better get funds
Where the Azul?
Nibi nibi ma ku
Sare wa gba, too easy for the street
I be new Wizzy, yeah ah yeah

Explore More Songs Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT