SHARE

Brother Lyrics by Ashidapo Feat. Asake

SHARE

Ashidapo and Asake Lyrics

Get ready to sing along to the new single Brother by fast-rising star, Ashidapo, featuring Asake, check out the lyrics below and join in on the melody.

Cover art for Brother by Ashidapo featuring Asake
Brother Cover Art

Ashidapo & Asake - Brother Lyrics

Oh my brother
Oh my brother
Oh my brother
The journey no far
Ma sare kanju wo gutter
Oh my brother

Oh my oh my
Oh my brother
You no go fall
You no go come down
Sho mo p’oluwa l’on shola
Sha malo koma rora
Lailaha illallah
Muhammadur Rasulullah
Kama r’akoba
The pain that you feel when food no dey
Na him go make you ginger properly
O legendary
Experience is the best teacher
Ore mi ire akari
Agbari ko le she
O’ni lati calm down
Boju farabale a rimu

Oh my brother
Oh my brother
Oh my brother
The journey no far
Ma sare kanju wo gutter
Oh my brother

Take over ah
Take over ah
For my head
I won take over ah
Just dey think of the days
When food no dey to chow
Kilomode mi mo ah

God be the reason why we are here oh
Na him dey run am
Awimayehun
Info leyan finfo
So my brother Jami gbogbo cheat code
I tell them before
I tell them before
Make them stop to dey fenu foh
Dem doubt me but I carry on
Una go still dance to Ashidapo

Oh my brother
Oh my brother
Oh my brother
The journey no far
Ma sare kanju wo gutter
Oh my brother
Oh my brother
Oh my brother
Oh my brother
The journey no far
Ma sare kanju wo gutter
Oh my brother

Contributors on 'Brother' Lyrics

Peter OkhideFunmilayo Kanmodi.

Check Lyrics of latest songs here and Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT