SHARE

Bring It On Lyrics by P-square Feat. Dave Scott

SHARE

P-square and Dave Scott Lyrics

P-square's "Bring It On" is a highly acclaimed song, which includes the collaboration of Dave Scott, explore the song's lyrics below.

P-square & Dave Scott - Bring It On Lyrics

Intro
Ooh ooh ooh ooh
Bring it on, bring it on
You ooh ooh ooh
You ooh ooh ooh
Bring it on
You ooh ooh ooh
You ooh ooh ooh
Oh

Verse 1
Life no dey sweet oh eh
If some people no dey hate o
So use your number six o
Dey calculate, you go see the ratio
The beef sef na meat o
Whether na asun dem relate o
So bring your own crayfish o
We go mix o
Oh na

Pre-Chorus
Oh oh oh
Shey na dem talk say, we no go blow oh
Oh oh oh
Shey dem dey see us now
We don dey glow oh
Take a look at me now ah
Take a look at me now ah ah
We running things in this town
Can’t you see

Chorus
I don’t care who you are
Where you from or what you do
Just as long as you chasing money
Do what’s right, never give up on it
Bring it on, bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don’t you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
Bring it on, bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don’t you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
And rising, rising, rising
Keep it high
Rising, rising, ri-ise
Bring it on

Verse 2
This life e no easy
So much hustling and bustling
Everyone is struggling
So make you no dey believe say
Since everyone is chasing
You never gonna make it (lai lai)
Never say no ooh
Never give up
Keep your head up
Standing tall
And for sure uh
You go turn it up
Burn it up
Turn down for what

Pre-Chorus
Oh oh oh (eh)
Shey na dem talk say, we no go blow oh
Oh oh oh
Shey dem dey see us now
We don dey glow oh oh
Take a look at me now ah ah
Take a look at me now ah ah
We running things in this town
Can’t you see

Chorus
I don’t care who you are
Where you from or what you do
Just as long as you chasing money
Do what’s right, never give up on it
Bring it on, bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don’t you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
Bring it on, bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don’t you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
And rising, rising, rising
Keep it high
Rising, rising, ri-i-ise
I don’t care who you are
Where you from or what you do
Just as long as you chasing money
Do what’s right, never give up on it
Bring it on, bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don’t you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
Bring it on, bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don’t you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
And rising, rising, rising
Keep it high
Rising, rising, ri-i-ise
Bring it on

Find and explore lyrics from other music genres here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT