SHARE

Boo-Merang Lyrics by Monaky

SHARE

Monaky Lyrics

The lyrics of "Boo-Merang" by Monaky reflect love, devotion, and persistence in a cyclical relationship. They convey deep emotional connection, patience, and reconciliation, using metaphors of sacrifice and commitment to highlight love’s power to inspire change and create paradise.

READ ALSO: Read 'Sabi Boi' Lyrics by Monaky

Monaky - Boo-Merang Lyrics

Verse 1
Be like we dey stuck in a time loop
'Cause I’m always coming back to you
Stop this hide and seek I go find you, oh
'Cause I know the spot wey you go choose

Pre-Chorus
I dey picture many things, as I dey check the shots for my camera
Unconditional loving guaranteed, and all the et-cetera
Why we come be strangers, when we can have paradise
It's another day for you and me

Chorus
Na because of you I break bread
Na because of you I reset
Na because of you I declare (Draw me nearer to you)
Na because of you I patient
'Cause who wan chop meshai gats break egg
Na because of you I declare (Draw me nearer to you)

Verse 2
I no sabi dey do notice me, I save your number with Molly (Save your number with molly)
'Cause na better joy you dey give me free
For F.O.C you dey give me
I get big ego honestly, but apology no fit to kpai person
For bad to happen rain go fall heavy (Fall heavy)

Pre-Chorus
I dey picture many things, as I dey check the shots for my camera
Unconditional loving guaranteed, and all the et-cetera
Why we come be strangers, when we can have paradise
It's another day for you and me, ah

Chorus
Na because of you I break bread
Na because of you I reset
Na because of you I declare (Draw me nearer to you)
Na because of you I patient
'Cause who wan chop meshai gats break egg
Na because of you I declare (Draw me nearer to you)

Outro
Because I use okro soup, you come go dey think say na ofe nsala
Ehn, ooh, I dey for you o

Want to keep up with the trending songs? Check out more song lyrics here and follow us on and Facebook

Related

ADVERTISEMENT