Bode Thomas Lyrics by Balloranking
Balloranking Lyrics
Bode Thomas is the opening track on Balloranking's Ghetto Gospel album, released in September, read Bode Thomas Lyrics below.
Balloranking - Bode Thomas Lyrics
Mm-mm, oh-oh-oh
(Mm-mm, mm, mm)
I am Balloranking ('Ranking, 'Ranking)
In my head, I've been tryna put things together
Watch over mi steps, nitori aye kan I'owa
Everyday I reason way forward
Like monthly, make I dey make billion
Dem sing along word for word
Osha ti mo b'oshe nlo?
Ask for Bode Thomas
Man no fit snooze, money put me for foot (mm-mm)
I've been looking up to you in anything I do, make I no lose (uh-uhh)
Man, I bad man, man, I bad, no be today
Jah-Jah fight all the battles wey dey come my way
'Cause aye kan I'owa, mo ja Tequila
Pade mi for mi shoulders, as if I know you, Kodak
Ooh-ohh Lord
Everyday I reason way forward
Monthly, make I dey make billion
Mm, make billion
Osha ti mo b'oshe nlo?
Dem sing along word for word
Ask for Bode Thomas (uh)
For Bode Thomas, uh (uh-uh)
Hot stories
Mm-mm, e be things
In any situa', I move my feet
Revelation to Genesis
Before dem go dull my spirit, me, I burn cannabis
Shayo don kill my boredom
Omo iyami, kosi show
You know many dey foh don jon
Boy trending, no promo
Sh'omo pr Olohun ju eda lo
Ooh-ooh Lord
Everyday I reason way forward
Monthly, make I dey make billion
Mm, make billion
Osha ti mo b'oshe nlo?
Dem sing along word for word
Ask for Bode Thomas
For Bode Thomas, uh (uh-uh)
Shayo don kill my boredom
Check Lyrics of latest Naija songs Here
Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook