Blessings (Alubarika) Lyrics by Shoday Feat. Soundz

Shoday and Soundz Lyrics
Let's dive into the world of Blessings vibrant lyrics that bring an explosion of energy to your playlist, courtesy of Shoday and Soundz.

Shoday & Soundz - Blessings Lyrics
It’s the Billion boy
Soundz boy fi the gyal dem
Adupe lowo yin
Blessings fall on me
Bottles all on me
Bottles all on me
FUNWON
Baba
Adupe lowò yin
Blessings fall on me
Jaiye
Bottles all on me
Sapa o dodò mi o
Baba
Adupe lowò yin
Blessing fall on me
Alubarika plenty lodò mi
Sapa o dodò mi o
I’m living my life
I no get plenty
Wetin I get e tó mi
Could have been worse
With all the shege
wey the mandem dey show me
But e s’oluwa
They dey wonder how I dey doam
Them be looking for the formula
Them dey google am
They dey pursue am
No pressure (no pressure me)
No tension (no tension me)
O mo idan (idan gbe idan mi)
Yé le’san (le’san mo mi)
No pressure (no pressure me)
No tension (no tension me)
O mo idan (idan gbe idan mi)
Mo ni yé ma le’san (le’san mo mi)
Baba
Adupe lowò yin
Blessings fall on me
Jaiye
Bottles all on me
Sapa o dodò mi o
Baba
Adupe lowò yin
Blessing fall on me
Alubarika plenty lodò mi
Sapa o dodò mi o
No fake love for my side no more
No near boys if you can’t show love
If you no dey for me,
Get away from me
Koshi
No dey cause hold up
Je’n r’iwaju (je’n see front)
Anything I do (them discuss)
Kó le re mi (ma Funwon)
If you can’t handle me (ke give up)
Story (story)
Story (story)
Say na God get the glory (glory)
Slowly or surely,
Them go cram my music sori (sori)
Hold me (hold me)
Hold me
Cause this happiness pass molly
Nobody holy
So the blessings pass irúmi
No pressure (no pressure me)
No tension (no tension me)
O mo idan (idan gbe idan mi)
Yé le’san (le’san mo mi)
No pressure (no pressure me)
No tension (no tension me)
O mo idan (idan gbe idan mi)
Yé le’san (le’san mo mi)
Baba
Adupe lowò yin
Blessings fall on me
Jaiye
Bottles all on me
Sapa o dodò mi o
Baba
Adupe lowò yin
Blessing fall on me
Alubarika plenty lodò mi
Sapa o dodò mi o
Funwon!
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook