SHARE

Blessings Lyrics by Minz

SHARE

Minz Lyrics

Blessings is a new single released by Minz, check out the song's lyrics below and get familiar.

Blessings by Minz Cover Art
Blessings Cover Art

Minz - Blessings Lyrics

Yebariba sombori bo bo
If I get money you must know
Awon temi won gbo mi nigboro
Hmmhmm hmmmhmm hmm hmm
Hmmhmm hmm hmm hmm hmm hmm hmm
E yooo ah, yeah you know

Bad energy no fit stay for my corner corner
(corner corner oh)
Fuck how you feel, I go just dey feel irate
(Eh eh eh)
I’m out of your league so you can’t touch, mc hammer
(mc hammer, mc hammer)
Lap my unit and promise you say, yawa go dey surplus

Yebariba sambori bo
If I get money you must know
Awon Temi won gbo mi nigboro
I say yebariba sambori bo bo
I go tell Monica show
Awon Temi won gbo mi nigboro

Yebariba sambori bo bo
If I get money you mustu know
Awon Temi won gbo mi nigboro)
(I say yebariba sambori bo bo
I go tell Monica show
Awon temi won gbo mi nigboro)

Likkle money, too much spending
Shanawole, liquor plenty
But make you no go, pass your boundary
Eeeeee
Any money wey dey my hand, na flexing
Wetin go be, nobody for certain
We got to enjoy these blessings

Bad energy no fit stay for my corner corner
(corner corner oh oh oh)
Fuck how you feel, I go just dey feel irate
(Eh eh eh)
I’m out of your league so you can’t touch, mc hammer
(mc hammer, mc hammer)
Lap my unit and promise you say, yawa go deyyy

Yebariba sambori bo bo
If I get money you must know
Awon Temi won gbo mi nigboro
I say yebariba sambori bo bo
I go tell Monica show
Awon Temi won gbo mi nigboro
Likkle money you go spend am
Been around the block, yeah I spun it
Every I want, yeah I done it
Still they be looking at me funny

Baba God e get the blueprint na Hin dey run am
If you check you go confam
MINZ ni baba

Check Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT