SHARE

Blessings Lyrics by Kaestyle Ft Omah Lay | Official Lyrics

SHARE

Kaestyle and Omah Lay Lyrics

The third single from Kaestyle's debut EP, KAE'S STUDY, is titled "Blessings," which features Omah Lay, read the lyrics to "Blessings" below and sing along. This song was produced by Blaise Beats.

Blessings Lyrics by Kaestyle Ft Omah Lay | Official Lyrics
KAE'S STUDY Album Cover

Kaestyle & Omah Lay - Blessings Lyrics

Intro: Kaestyle
Eh ya eh
Eh ya eh
Ehh
Uweh Uweh!
Eh ya eh
Eh ya eh
Ehh
Uweh Uweh!

Verse 1: Kaestyle
Bookie boy e don price property for the island
Finally I'm moving out the zanga
Anything I touch e come dey sound hands
Oh
I remember when I no dey kpolowo the cheese for my mama
Now I put the Barney on designer
'Cause when Oluwa bless you e be final

Chorus: Kaestyle
Aya ya yai!
I no fit shout
With the blessings in my life I can't decide to close my mouth no!
Aya ya yai!
I no fit shout no
With the blessings in my life I can't decide to close my mouth no

Post-Chorus: Kaestyle
Eh ya eh
Eh ya eh!
Ehh
Uweh Uweh!
Eh ya eh
Eh ya eh
Ehh
Uweh!

Verse 2: Omah Lay
Say na me wey hold the map
So them follow me without torch light o
Talk talk is cheap for the mouth
Dem mama dem papa hold light o
Anybody wey get e problem
Come follow me cross the border
Anyhow e big I go solve them
I'm a bad boy from porta
So I want all the fake people them to die
I no go follow them sympathize
Pocket is big hundred e alert
God is real I can testify

Chorus: Kaestyle
Aya ya yai!
I no fit shout
With the blessings in my life I can't decide to close my mouth no!
Aya ya yai!
I no fit shout no
With the blessings in my life I can't decide to close my mouth no

Post-Chorus: Kaestyle
Eh ya eh
Eh ya eh
Ehh
Uweh Uweh!
Eh ya eh
Eh ya eh
Ehh
Uweh!

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT