SHARE

Big Shirt & Boxers Lyrics Dotti The Deity Ft Reminisce

SHARE

Dotti The Deity and Reminisce Lyrics

Take a look at the funky lyrics of Dotti The Deity and Reminisce's collaboration, Big Shirt & Boxers, and get ready to groove.

Cover art for Big Shirt Boxers by Dotti The Deity featuring Reminisce
Big Shirt & Boxers Cover Art

RELATED: Read 'Hello Sisi' Lyrics by Dotti The Deity Ft Wizard Chan

Dotti The Deity & Reminisce - Big Shirt & Boxers Lyrics

Intro
Ibile
Dotti
Gbemidebe

Verse 1
You've been looking for a lover
Baby look no further
Me I dey for you
You no go find no other wey go love you better
Me be the man for you
I no get time to dey play silly games o o
Inside life, I just want make we dey o o
I know the things you like
When you come around
You want to feel at home
In my Big shirt and boxers o
Oh oooooh

Chorus
Big shirt and boxers o
In my Big shirt and boxers o
You and me
Singing do re mi
Making memories
In my Big shirt and boxers o

Verse 2
You can have it If you want it
I go buy another one
'Cause I just want to dey for you
I go be the shoulder you fit cry on
Cos this world is really cruel
Me I go wipe the tears for you
Dem don use lines to take chop and clean mouth o o
Me I want to build something wey fit last o o
Love wey no go die
Stand the test of time
You can spend the night
In my big shirt and boxers o
Me and you, me and you
Kilode, Kilagbe kilaju
Loving yi poju
Oga ju, oga
Black T-shirt, Nothing underneath
Bami twe twe, ko ma tele beat
You already know how it be in the sheets
Credibility hundred on the streets
Koma gbe funmi, kinma gbefun e
Ere ife ni, ka ma ko funra wa
Nibolofelo, moti so fun e
Kinma to si be, to ma kun Garawa

Chorus
You and me
Singing do re mi
Making memories
In my Big shirt and boxers o
You and me
Singing do re mi (do re mi my lover)
Making memories (mi fa so my lover)
In my Big shirt and boxers o
You and me (you and me my lover)
Singing do re mi (singing songs my lover)
Making memories (singing songs my lover)
In my Big shirt and boxers o
You and me
Singing do re mi (you and me my lover)
Making memories
In my Big shirt and boxers o

Bridge
We go catch cruise o (big shirt and boxers o)
Tiktok for my domot o
Post it on the gram
In my Big shirt and boxers o
Its us against the world o (big shirt and boxers o)
Dem no reach at all o
You fit to pepper dem oo (in my big shirt and boxers o)

Outro
You and me
Singing do re mi
Making memories
In my Big shirt o

Check lyrics of trending songs here, and get fresh updates as they drop via X (formerly Twitter) and Facebook

Related

ADVERTISEMENT