SHARE

Beautiful Lyrics by Spyro

SHARE

Spyro Lyrics

Embrace the power of words and music with the heartfelt lyrics of Spyro's Beautiful.

Cover art for Beautiful by Spyro
Beautiful Cover Art

Spyro - Beautiful Lyrics

Spyro
Lo lo lo lo

The Angels are singing
Beautiful
Chocolate oh
Beautiful
Black skin caramel oh
Beautiful
Bio bio bio
Beautiful
The angels are singing
Beautiful
You dey hot, the sun dey beef you gan
Beautiful
Other girls are crude, you're refined
Beautiful
Orekelewa
Beautiful

You dey make all dem guys dem crushing
And dem girls dem wanting
This your pretty body
You know say heaven sef endorse it
Baby don't stop fronting
This your pretty body
Check my status
Na you I dey post for my status
Only you I wan drive for my brabus
And I want make you dey for my caucus
Oya wa gbo o
All of these girls dem dey wait make you jabo
But na you wey I want for my caucus
Pretty body

The angels are singing
Beautiful
Chocolate oh
Beautiful
Black skin caramel oh
Beautiful
Bio bio bio
Beautiful
The angels are singing
Beautiful
You dey hot, the sun dey beef you gan
Beautiful
Others girls are crude, you're refined
Beautiful
Orekelewa
Beautiful

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

Related

ADVERTISEMENT