Barrister Tofo Lyrics by Odumodublvck, Fatboy E & Falz

Odumodublvck, Fatboy E and Falz Lyrics
Odumodublvck's song Barrister Tofo has collaborations with Fatboy E and Falz; read the lyrics below.
Odumodublvck, Fatboy E & Falz - Barrister Tofo Lyrics
Intro
(Decs motherf-f-f)
Sisi Nene, ayy
Kala, ayy
Chorus
Sisi Nene, I dey for you
If you dey for me, I go buy you machine
As I dey like this, pay me my fee
Barrister Tofo, 100 degrees
Sisi Nene (Nene), I dey for you (for you)
If you dey for me (for me), I go buy you machine (as I dey like this oh)
As I dey like this, pay me my fee (your highlights)
Or I go call Barrister Tofo, 100 degrees (as I dey like this oh)
Post-Chorus
Carry me go there (oh-oh), carry me come near (oh-oh-oh)
Put am for the pend (kpoof-kpoof, oh-oh), fill up her conscience (oh-oh)
I dey for round two (oh-oh), she carry tattoo (ahh)
She′s a bad bitch, I dey for round (ah), she carry tattoo (uhn)
Fuck up the bathroom
Verse 1
All the way from Itaku, I lap for their alma
Big Zoot, give them the lamba
Dem be no-, Mona-Mona, no dey close the chapter
The feature dey ground, Kala, she sabi scatter
See, see me, toddler
You fat like Kuma guy, only you for gala
Her catamist, say my papa no carry you go Tantalizer, you para
Why-Why-Why I no go para?
Big Zoot, no dey run from Indiala
Bring the Gala, make e, make e don sure, I no give all of una, bambiala
Man, who believe oh
I swear, I so low
Richest Kala oh, shallow the koko, be like na Zuko
My baby, o purr
Hook
Carry me go there (oh-oh), carry me come near (ahh, oh-oh-oh)
Put am for the pend (kpoof-kpoof, oh-oh, Kala), fill up her conscience (grrt, oh-oh)
I dey for round two (oh-oh), she carry tattoo (ahh, oh-oh-oh)
She's a bad bitch, I dey for round two (ah), she carry tattoo (uhn)
Fuck up the bathroom
Verse 2
Baby, make we no scatter (scatter)
Na true talk, no lamba (lamba)
I no be wan blow am oh, dem bring am come my gate, Gokada (see na)
Me plus you is the only one formula (ehn)
All of the rest is a logical (yes now)
Tell Mr. Adewale say me no get no time for "sorry sir" (sorry sir)
You go pay me my money back (yes)
Where my check? (Ah-yè), I tell him "to bọ sitá" (now)
Vanessa wan know (yè)-if I don chop night food, she get big supper for me
If I ready, she go call Ireti, please I no get a Eli
Kilonṣhèè mi? (Faragon), ṣhèè mo jáyá ni? (Ah)
Ṣhèbi Bad Guy l′ọmán pè mi
Chorus
Sisi Nene (Nene), I dey for you (for you)
If you dey for me (for me), I go buy you machine (as I dey like this oh)
As I dey like this, pay me my fee (your highlights)
Or I go call Barrister Tofo, 100 degrees (as I dey like this oh)
Post-Chorus
Carry me go there (oh-oh), carry me come near (ah, oh-oh-oh)
Put am for the pend (oh-oh), fill up her conscience (oh-oh)
I dey for round two (round two), she carry tattoo (ahh, Kala)
She's a bad bitch, I dey for round two (yeah), she carry tattoo (ahh)
Fuck up the bathroom
Outro
Fuck up the bathroom, fuck up the bathroom
Fuck up the bathroom, yii
(Decs motherf-f-f)
Decs
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook