Bae Bae Lyrics by Ruger & BNXN
Ruger and BNXN Lyrics
Get ready to groove! Ruger and BNXN's long-awaited EP, RNB is out now, and Bae Bae kicks off the seven-track collection. Immerse yourself in the lyrics and get to know this catchy tune.
RELATED: Read 'Ilashe' Lyrics by Ruger & BNXN
Ruger & BNXN - Bae Bae Lyrics
Wetin be your p tonight?
I dey Yankee tonight
Make I play with your p tonight
Na me and you tonight
I'm so angry tonight
Make me happy tonight
If you smoke baki tonight
Then I go give you backi tonight, yeah
Oh bae bae, I'm feeling good, bae bae
Don't know if you feel it too, bae bae
Shey make we de move, bae bae
E choke me oo for days
Inu mi dun, bae bae
How you go say I no miss you, bae bae?
Ṣe make we dey move, bae bae?
Hot stories
Ah! Ogozini ma go
Ka maa lara wa neighbours wọn maa gbọ
And I will use a rubber, no nylon
Then I fly you back to Naija by dawn
Uh uh, Ogochukwu no
Me I de for you and Ọlọrun gbọ
Like I rip you commot for nylon
I don book appointment for Nicon
Wetin be your p tonight?
I de Yankee tonight
Make I play with your p tonight
Na me and you tonight
I'm so angry tonight
Make me happy tonight
If you smoke baki tonight
Then I go give you backi tonight, yeah
Oh bae bae, I'm feeling good, bae bae
Don't know if you feel it too, bae bae
Shey make we de move, bae bae
E choke me oo for days
Inu mi dun, bae bae
How you go say I no miss you, bae bae?
Ṣe make we dey move, bae bae?
'Ilashe' Lyrics Contributors
Find Other Song Lyrics Here and Get Fresh updates as they via Twitter and Facebook