SHARE

'Baby Relax' Lyrics by Kayode

SHARE

Kayode Lyrics

Read and learn the lyrics for Baby Relax by Kayode, check it out below.

Baby Relax Lyrics by Kayode
Still Figuring Life EP Cover

Kayode - Baby Relax Lyrics

My girl she take my soul
She dey do me things wey I no know
Every day I want you in my zone
Father come and take control
Ye ye come take control
She dey do me things wey I no know
Every day I want you in my zone
Father come and take control

My love, tell me wetin I no fit do for your love
I’ve been waiting for so long
Now I’m right where I belong woo
Oh my love, tell me wetin I no fit do for your love
I’ve been waiting for so long
Now I’m right where I belong

So when the money don come and the money don large
Ye, I tell my baby relax
I will do anything just to see you smile
Ye, she gon smile so bright
When the money don come and the money don large
Ye, I tell my baby relax
I will do anything just to see you smile
Ye, she gon smile so bright

She wanna gimme that hmm on a late night
She wanna roll that thing see that waistline
She wan do that thing she make me confuse
Every night I’m all on you
Hide my pain cos I no dey like bother man
Things you do don burst all my caravan
And you know I came from the gutter man
Yo yo yo, ya ya ya

My girl she take my soul
She dey do me things wey I no know
Every day I want you in my zone
Father come and take control
Ye ye come take control
She dey do me things wey I no know
Everyday I want you in my zone
Father come and take control

My love, tell me wetin I no fit do for your love
I’ve been waiting for so long
Now I’m right where I belong woo
Oh my love, tell me wetin I no fit do for your love
I’ve been waiting for so long
Now I’m right where I belong

So when the money don come and the money don large
Ye, I tell my baby relax
I will do anything just to see you smile
Ye, she gon smile so bright
When the money don come and the money don large
Ye, I tell my baby relax
I will do anything just to see you smile
Ye, she gon smile so bright

When the money don come and the money don large
I tell my baby relax, woo yee, she gon smile so bright

Explore Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT