SHARE

Ayo Lyrics by Simi

SHARE

Simi Lyrics

With infectious hooks and catchy melodies, Ayo by Simi is bound to uplift your spirits and make you move to the rhythm, check out the lyrics below.

Cover art for Ayo by Simi
Ayo Cover Art

Simi - Ayo Lyrics

Verse 1
My blessing come down
Favour fall down on me
Goodness and mercy follow me everyday
Everything wey I touch for this
Everything wey I want
Shey na mansion o, shey na Porsche o
Na me get am o, amin
If dem dey doubt e, no mind em
If bad belle come make you bite them
My time don come eoooh
Ayo wa na le mi o
Ire oooo, ire
Ayomide oooo, ayomide
Everyday o showers of blessings reign on me

Chorus
Shey na money wey you want o, oya o
Abi o fera motor o, oya
Time e don come o, oooo
Ayo wa ba le mi o
Happiness knocking wale wa
Prosperity something o kpe wa
And blessing calling, oooooo
Ayo wa ba le mi o

Verse 2
A siriri wa a bo
Wherever we go
Victory wey no dey finish
Ani temi ni o
Loke loke we no go run down
No more tension, no wahala
Tori ola wole, owo tide o
Pounds ati dollars, temi ni o
Ayo at'allafia ko je temi ni o
Maa kiwi lowo lowo bi Adenuga
If you believe o s'amin o
Ani ko s'amin o

Chorus
Ire ooo, ire
Ayomide o, ayomide
Everyday o showers of blessings rain on me
Shey na money wey you want o, oya o
Abi o fera motor o, oya
Time e don come o, oooo
Ayo wa ba le mi o
Happiness knocking wale wa
Prosperity something o kpe wa
And blessing calling, oooooo
Ayo wa ba le mi o

Verse 3
Atewo ko mi a ro
Olorire ooya ko ma ro
Emi re o eh eh
Oya dance the dance of olowo
As you go money go follow
Before you ask, God go answer
Ayo Ayo Ayo
Ayo sin mi dele o, sin mi dele o
Ola Bamindele
Pararara

Chorus
Shey na money wey you want o, oya o
Abi o fera motor o, oya
Time e don come o, oooo
Ayo wa ba le mi o
Happiness knocking wale wa
Prosperity something o kpe wa
And blessing calling, oooooo
Ayo wa ba le mi o

Outro
Ore ore ore o
Ore wa ba le mi o
Make this love dey sweet me for body
Ife wa bale mi o
Ireti wo le mi o
Ireti wo le mi o
Ayo Ayo Ayo
Ayo wa ba le mi o

Check Lyrics of trending songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

Related

ADVERTISEMENT