SHARE

Ashewo Boy Lyrics by Ayox Feat. Tekno

SHARE

Ayox and Tekno Lyrics

Read Ashewo Boy Lyrics by Ayox featuring Tekno. Ashewo Boy is the third track on Ayox' debut album, Last Son Of A Widow.

Ayox Last Son Of A Widow Album Cover
Last Son Of A Widow Album Cover

Ayox & Tekno - Ashewo Boy Lyrics

Whoa, yeah, yeah, yeah
(Signal)

As a fine boy looking sharp
You know say girls dem love me die
Dem dey gbadun all my melody
Ashewo boy for life
When it's time, you know it's time
Even your girl go come around
"We outside" no be for person wey dey work for bank

Omo toh shan, hello
Love the way you bend low
Omo, you dey make me kolo oh
Shey you go be mine, olo oh?
Fine girl wey get yansh and bobby
She say she wan put am on me
Make we practice monopoly
She wan love but I'm not ready
Fine girl wey get yansh and bobby
She say she wan put am on me (put am on me)
Practice monopoly
She wan love but I'm not ready (ah-ayy, ahh)

Seven hundred wives, three hundred aside
Like King Solomon (I'm an ashewo boy for life)
She say, "What are we?" We are what we are
I am what I am (I'm an ashewo boy for life)
Come and see my Malawi (Malawi)
Come gbadun, Alhaji (mmh)
With two girls from Kumasi
Won komije bi salad
You go chop life till it's over (it's over)
Omo ope tun na dollar (ayy)
Aye Casanova, e mo pe aye kan l'owa (aye kan l'owa)

Enter, ko toh (ko toh)
Your girlfriend wan follow (follow)
She wan be my olo
Say I make her kolo (kolo)
Bad girl wey get yansh
She say she wan put am on me
Make we practice monopoly
She wan love but I'm not ready
Fine girl wey get yansh and bobby
She say she wan put am on me (put am on me)
Practice monopoly
She wan love but I'm not ready (ah-ayy, ahh)

Seven hundred wives, three hundred aside
Like King Solomon (I'm an ashewo boy for life)
She say, "What are we?" We are what we are
I am what I am (I'm an ashewo boy for life)
Seven hundred wives, three hundred aside
Like King Solomon (I'm an ashewo boy for life)
She say, "What are we?" We are what we are
I am what I am (I'm an ashewo boy for life)

Check Lyrics of latest Naija songs Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT