SHARE

Another Day Lyrics by Llona

SHARE

Llona Lyrics

The official lyrics to Another Day by Llona are available below, read and sing along.

Cover Art for Another Day by Llona
Another Day Cover Art

Llona - Another Day Lyrics

Just the other day with my brother man
Tell am say this burden fit to kill a man
Jah na only you wey dey understand me
Say na only music I no get plan B

Everyday I wake up is another chance
And I carry family for other hand
Tryna be a blessing to my mother land
Maybe one day they gon understand this

Am praying for more life
Every time boy I’m up all night
Patiently waiting for sunshine
Passion and talent all of them combine

I know it’s gone be all alright
Under the sun and my blood don rise
Am on the road for a long long ride
End of the day we gon pour more wine

Another day and another problem
Me I no be guy wey no get conscience
Pride no dey let the man take nonsense
So many things wey I no fit forget

All of my trouble me I never solve them
Fuck competition I don’t like to contest
No be small pikin wey dey like to suck breast
If I get money then my mind don rest
If I get money then my mind don rest

You gotta pay me what you owe me
They no fit to control me
The struggle with a lonely single mother

If I tell you all the story
I’m steady on the coding
The matter don dey choke me
Wetin I go tell my little brothers if they ask me the story

Am praying for more life
Every time boy I’m up all night
Patiently waiting for sunshine
Passion and talent all of them combine

I know it’s gone be all alright
Under the sun and my blood don rise
Am on the road for a long long ride
End of the day we gon pour more wine

Another day and another problem
Me I no be guy wey no get conscience
Pride no dey let the man take nonsense
So many things wey I no fit forget

All of my trouble me I never solve them
Fuck competition I don’t like to contest
No be small pikin wey dey like to suck breast
If I get money then my mind don rest
If I get money then my mind don rest

Collaborators on the Lyrics of 'Another Day'

Funmilayo KanmodiUtere Naomi.

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT