Amin Lyrics by DJ Neptune Ft Reehaa & Kabusa Choir

DJ Neptune, Reehaa and Kabusa Choir Lyrics
Amin by DJ Neptune, with Reehaa and Kabusa Choir, is the opening track on the Greatness IV album, the introspective lyrics are provided below.

DJ Neptune, Reehaa & Kabusa Choir - Amin Lyrics
Greatness!
Timbun with the melody
It's Reehaa
DJ Neptune
Hit me!
Everyday I wake up
And I stand up on my feet
Them go think say na make up
But I know wetin I go be
Everyday when I wake up
And I stand up I Dey see
People think say na fake luck
But I know wetin I go be
Cause Na this same life
Wey who dey lie go say walahi talai
Me I swear on my life
Problem go sit down
Yanga go wake am
Them go say all die na die
Oh lord have mercy
Ko Shola have mercy
Even if you carry on
You fit to live forever
But I swear all die na die
Amin ashey
Amin amin
All my prayers Dey answer
Amin ashey
Amin amin
Make I Dey live life proper
Amin ashey
Amin amin
Emi oma de lota
Amin ashey
Amin amin
Oh Amin amin
Amin ashey
Amin amin
If no be today
Then tomorrow go Dey
Cus I no fit loose guard o
All my hustle go pay
Me I no get enemy
I no wan see gobe (gobe)
Ma gbere mi felomi
Problem no be my forte
Cause Na this same life
Wey who dey lie go say walahi talai
Me I swear on my life
Problem go sit down
Yanga go wake am
Them go say all die na die
Oh lord have mercy
Ko Shola have mercy
Even if you carry on
You fit to live forever
But I swear all die na die
Amin ashey
Amin amin o
All my prayers dey answer
Amin ashey
Amin amin
Make I dey live life proper
Amin ashey
Amin amin
Emi oma de lota
Amin ashey
Amin amin
Oh Amin amin
Amin ashey
Amin amin
Amin o amin amin eh
Amin ashey
Oh eeh amin amin
Amin ashey
Ooo oh Amin amin
Oh Amin amin
Greatness!
Soundz of Neptune
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook





