Akonuche Lyrics by Priesst

Priesst Lyrics
“Akonuche” by Priesst is a bold, motivational song about ambition, resilience, and self-belief. The lyrics reflect a mindset of growth and determination, emphasizing smart work, fearlessness, and refusing to be limited by opinions or setbacks. With references to global movement and success, the song declares arrival and readiness, signaling that Priesst is stepping forward confidently, leaving doubt behind, and claiming his place on a bigger stage.

Priesst - Akonuche Lyrics
I go cut my coat oversize this year
I no waka reach here just to waka reach here
And if the tables no turn me
I go change chair
Wetin dem go talk, I don’t care
God dey my side, I no fear
I go waka with Akonuche
Pass Ebuka, I stubborn (Stubborn, stubborn)
Leave shame for back like bumbum
From Abuja to London
This year dem go know say I don come
Smart work, no be agidi
Las Vegas, no be Lasgidi
Vision sharp, you go dizzy
If na useless waka, mo busy
I don wicked now, sho ti ri n si?
People bad, na the reason
Since 2015, I’ve been singing (Agba singing)
You sef try if e easy
E go xup like dream when you sleep, I swеar to God almighty
Popsi go show in a brand new truck with my mummy in a GLC
Before I find wеtin I see, mouth no fit talk wetin I see
From this year, talk to me nicely
Put him as the supremacy
Go ask Ebuka, I stubborn
Leave shame for back like bumbum
From Abuja to London
This year dem go know say I don come
Pass Ebuka, I stubborn
Leave shame put for back like bumbum
From Lasgidi to London, eehn
This year dem go know say we don come
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook




