SHARE

Ahead Lyrics by Doncarta

SHARE

Doncarta Lyrics

Get ready to groove and sing along to the energetic lyrics of Doncarta's chart-topping hit, Ahead.

Cover art for Ahead by Doncarta
Ahead Cover Art

Doncarta - Ahead Lyrics

I been dey agree on solo
Shayo don dey carry me dey enter make we kpo kpo
Everyday on the streets like popo
If we sight figure 8 we carry her go lungu
Now my retina dey cha bra bra bra bra
No go let opportunity pass my side ooo
Highway elevate I Dey go
Omoh jaye orimi Omoh iyami you know the story oo
Enjoy today forget tomorrow

Ahead ahead ooo
I feel like to discharge ooo
Me wan drink to stupor
Enjoy today forget tomorrow
Ahead ahead ooo
I feel like to discharge ooo
Me wan drink to stupor
I make it look so easy
na why dem Dey wan compete me eh

So Many transportation to my destination
But dem no fit to reach me
Ooo me I feel good
And e no get wetin they can do
You wey Dey think say you fit handle me
Ekwe no go fit to sample me eh
Reason ooo
Many many reason ooo
To be grateful
Oh noo
Oluwa am thankful
Reason ooo
Many many reason ooo
To be grateful
Oh noo
Oluwa am thankful
Enjoy today forget tomorrow

Ahead ahead ooo
I feel like to discharge ooo
Me wan drink to stupor
Enjoy today forget tomorrow
Ahead ahead ooo
I feel like to discharge ooo
Me wan drink to stupor

Reason ooo
Many many reason ooo
To be grateful
Oh noo
Oluwa am thankful
Reason ooo
Many many reason ooo
To be grateful
Oh noo
Oluwa am thankful
Forget tomorrow

Ahead ahead o
I feel like to discharge oo
So me wan drink to stupor
Enjoy today forget tomorrow
Ahead ahead ooo
I feel like to discharge ooo
Me wan drink to stupor

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

Related

ADVERTISEMENT