SHARE

4 Days Lyrics by Magixx

SHARE

Magixx Lyrics

With infectious hooks and catchy melodies, Magixx' new song, 4 Days, is bound to uplift your spirits and make you move to the rhythm, read the lyrics below.

Cover art for 4 Days by Magixx
4 Days Cover Art

Magixx - 4 Days Lyrics

I just dey look your face
And I no fit to understand
How you makey my heart e race
Body dey sweet me
Jedi jedi for waist
And I no fit to concentrate no
And if you play me sef I no mind o
As long as we dey

Something about Olivia
It's deeper than Mariana
Sweeter than my reefer
As we cruise into Ottawa
I'm just a lonely mister
Your company me I'm after
Thunder fire anybody
Wey wan put asunder

As I dun loss for your maze
I be longing for your taste
Make I give you informate
I been loving you for days
If I buy you aparté
Would you help me ascertain
Make I give you informate
I been loving you for days

Fala fala
I be moving to your Salsa
Para para
Na your body make me calm down
Abena please comply
I want to ease your mind
Omo Ologo ye ma gbala
I go make you sing hosanna
Give you attention
Like a soldier man

Something about Olivia
It's deeper than Mariana
Sweeter than my reefer
As we cruise into Ottawa
I'm just a lonely mister
Your company me I'm after
Thunder fire anybody
Wey wan put asunder

As I dun loss for your maze
I be longing for your taste
Make I give you informate
I been loving you for days
If I buy you aparté
Would you help me ascertain
Make I give you informate
I been loving you for days

Collaborators on the Lyrics of '4 Days'

Utere NaomiPeter OkhideElizabeth Clifford.

Find Lyrics of latest songs here, and get updates on Twitter and Facebook.

Related

ADVERTISEMENT