SHARE

'360' Lyrics by Olivetheboy

SHARE

Olivetheboy Lyrics

Read the official lyrics for 360 by Olivetheboy, check it out below.

360 Lyrics by Olivetheboy
Avana EP Cover

Olivetheboy - 360 Lyrics

Na you make I tell a badder man love story
Make a badder man want try loving
Ain't nothing wey your lover no go find for you
Mm, I got a lot of girls, I'm a most high
and only you fi dance with me
I,met so many girls in my whole life,
Na only you be nice and sweet
Na you make I lose many days, omo
Inna the gone gone days, omo
Mm, I had a lot of girls,
Trynna worry me with a lot of their nonsense.

Anita Caro Philomina
Baby my obolo
Na my only Sunita
Slow wine 360
Caro Philomina
Baby my obolo
Na my only Sunita
Fly you go Soweto

Na you make I tell a badder man love story,
Make a badder man want try loving
Ain't nothing wey your lover no go find for you
Ano say dem go
want to come dey where she dey
But
Aah she ma baby girl
she ma
she ma lady, she ma la
(she ma one lady)

I know say dem go
want to make dey where she dey,
But she ma lady, she ma la o
So many girls, in my whole life,
Na only you wey be nice and sweet
Na you make I lose many days, omo
Inna the gone gone days, omo
Mm, I had a lot of girls
Trynna worry me with a lot of their nonsense
Anita Caro Philomina

Baby my obolo
Na my only sunita
Slow wine 360
Caro philomina
Baby my obolo
Na my only Sunita
Fly you go Soweto
Na you make I tell a badder man love story,
Make a badder man want try loving
Ain't nothing wey your lover no go find for you
Mm, fly you go Soweto
Craaazzzee

Explore Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT