SHARE

20 Degrees Lyrics by Dremo Feat. Ruhdee

SHARE

Dremo and Ruhdee Lyrics

Dremo's new song, 20 Degrees, featuring Ruhdee's vocals, is a sizzling hit; check out the lyrics below and sing along to the catchy tune.

Cover art for 20 Degrees by Dremo featuring Ruhdee
20 Degrees Cover Art

Dremo & Ruhdee - 20 Degrees Lyrics

Boyyi no dey pariwo and boyyi no dey be
Boyyi still dey carry go boyyi fe fashe
Boyyi no dey pariwo and boyyi no dey be
Boyyi fe ma gbadun, boyii fee ma jaiye loor

If to say I know say na like this e go dey be
I for dey prepared cause oro Oluwa ko le yii
Koma si anybody when I hustle on my street
I commot my hand for anything wey cost my peace o
I for don prepare for the journey
Person wey get god get everything
To get before no be property
Dem go use you kpa do you strong thing

Boshey wu Oluwa lon shola
I wan get money private fela
Cause I came from the
Trenches of the trenches
I must ride in Maserati
Omo mo gbudo mowo wale
Boshey wu Oluwa lon shola
Everybody wan get money laye tawa
Just better life
Sweet juicy life
And when you get the rabba, do as you like

Edo blood in me but Ibadan lon ti bi mi
Had to get shit popping na why I pull up to Gidi
Had dreams of waking up in a new Lamborghini
Still do
God blind anybody to fi oju di mi
The beauty of the hustle was fun in the beginning
It was all love turning our struggles into winning
Had times felt like nothing was pretty
The world shitty
Days dragged those
Nights wasn’t really litty
Boshey wu Oluwa lon shola
Baba n sho wa cause our life no get coma
Huh still rich and famous
9 zeros , 3 comas
I speak it to existence
While I watch the world listen
Codename

Dem been say why always me why always me
I wan dey calm always but my body no dey gree
No be all I dey spill
Many things that I’ve seen
Omo na for your pocket if you get 20 degrees ooo

Boyyi no dey pariwo and boyyi no dey be
Boyyi still dey carry go boyyi fe fashe
Boyyi fe ma jegbadun loor o
Kama kazy loor o
And boyi dey pray for everlasting

Boshey wu Oluwa lon shola
I wan get money private fela
Cause I came from the
Trenches of the trenches
I must ride in Maserati
Omo mo gbudo mowo wale
Boshey wu Oluwa lon shola
Everybody wan get money laye tawa
Just better life
Sweet, juicy life
And when you get the rabba do as you like

Boyyi no dey pariwo and boyyi no dey be
Boyyi still dey carry go boyyi fe fashe
Boyyi fe ma jegbadun loor o
Kama kazy loor o
boyi dey pray for everlasting
Boshey wu Oluwa lon shola
Everybody wan get money laye tawa
Just better life
Sweet, juicy life
And when you get the rabba do as you like

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

Related

ADVERTISEMENT