SHARE

100 Millon Lyrics by Odumodublvck Feat. Tiwa Savage

SHARE

Odumodublvck and Tiwa Savage Lyrics

Odumodublvck and Tiwa Savage's highly anticipated song, 100 Million, has finally been released, check out the song's lyrics below.

Tiwa Savage a d Odumodublvck on cover of 100 Million
100 Million Cover

Odumodublvck & Tiwa Savage - 100 Million Lyrics

Intro: Odumodublvck
Fuck up the club, we no send
(Sholz out here)
Brrra!

Pre-Chorus: Odumodublvck
Fuck up the club, we no send
Young man, who buy the bar na we spend? (We)
Azule yapa, dem don bracket Tiwa like olopa (Who?)
Spray (Me)
Mama, throway for the boys for Zanga, ayy
Odumodu challenge us, small boys, they cannot think of that

Chorus: Tiwa Savage & Odumodublvck
Su see hin (Woo)
Hundred million is an insult
Pada se hin (Baow)
Na we dey foot their bills, they're ball boys (Omo)
See as we dey field, dey ball like Tinubu (Seyi)
No man check am, the girls go scare them egungun

Verse 1: Odumodublvck
Ayy, ayy
I no follow for the game wey dеm play my advice
If you wan follow kele wеy I like, you go tear eye (Wide)
You gats dey work from sunrise to sunset like exile
You gats dey run 2-4 (Yeah)
You gats dey hustle full court, gamble, roll dice

Verse 2: Tiwa Savage & Odumodublvck
Yeah, twenty kala for my niggas for igboro (Doot, doot, doot)
Pull up with the gang, all the leeches know say mo lowo (Ehen)
I put up to bad things, man ah bad B, I run am, na practice
Shebi na cash? Big up my antiques
Pounds, dollars and yen, burn am to ashes (Yeah, yeah)

Verse 3: Odumodublvck
How many men dey queue to feel my body oh? (Ooh)
You cannot fathom how I shenk hin padi oh
Pull up and spray my pumpi oh
I no get time for malu oh
They cannot be my padi, 'cause kalamantus know their church oh

Verse 4: Tiwa Savage & Odumodublvck
Big chain I buss down
Compound be like water
They hold the money up, everybody dey run me the beat like ghost town, yeah
Versace, Fendi or Prada (T)
Louis Vuitton, Christian Dior shey Tiwa dey para?
The money long MC Hammer
I no dey play with them, it's the return of the shower

Pre-Chorus: Odumodublvck
Fuck up the club, we no send (Grrt)
Young man, who buy the bar na we spend? (Baow, baow, we)
Azule yapa, dem don bracket Tiwa like olopa (Who? Queen of Rap)
Spray (Me)
Mama, throway for the boys for Zanga (For Zanga), ayy (Show love oh)
Odumodu challenge us, small boys, they cannot think of that

Chorus: Tiwa Savage & Odumodublvck
Su see hin
Hundred million is an insult
Pada se hin (Yeah)
Na we dey foot their bills, they're ball boys (Small-small children)
See as we dey field, dey ball like Tinubu (Seyi)
No man check am, my guys go scare them egungun

Outro: Odumodublvck & Tiwa Savage
I no follow for the game wey dem play my advice
You go tear eye
Twenty kala for my niggas for igboro
You gats dey run 2-4
You gats dey hustle full court, gamble, roll dice
Pull up with the gang, all the leeches know say mo lowo

Collaborators on the Lyrics of '100 Million'

Buzi BrownTobiloba Akinsete, Peter Okhide.

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT