SHARE

10 Bottles Lyrics by Zlatan

SHARE

Zlatan Lyrics

Explore the captivating lyrics of Zlatan's latest track, 10 Bottles, and indulge in the vibrant rhythm and lyrical prowess he unveils. With an infectious beat and Zlatan's signature style, this song takes listeners on a thrilling musical ride.

Cover Art For 10 Bottles by Zlatan
10 Bottles Cover Art

Zlatan - 10 Bottles Lyrics

Say go hard or go home
Ah, my brother no padi for jungle oh
Nobody go help you if you struggle oh
Ah, say, so many things that you don't know
Ha, when e sup you go see them oh
When e finish, dem go say money miss road

When dem dey sleep, me I no dey sleep, I dey shishe oh
Mo tepa mose ki n le gbope oh
Lo wa update lo ko to we ose oh, ah
Kabiesi, na Your doings make me dey shope oh
Pe mo gbope na oore ofe o
E wo aye mi lode, yeah yeah yeah

Te ba ra one bottle, a ma ra two bottles oh
Won se three bottles, awa ma se ten bottles
Franklin Benjamin, in bundle bundle oh
Azaman wey dey dull, e go see my trouble oh
I will never loseguard oh
Never snooze, I will never lose
Shey you will snooze?
I will never loseguard oh
Never snooze, I will never lose

Ko sowo ko sobo
Azul o ki n se bobo
Ngbo ki lo se koko?
Owonikoko hah, owonikoko heh
Ko sowo ko sobo
Azul o ki n se bobo
Ngbọ ki lo se koko?
Owonikoko hah, owonikoko heh

Mi o se, omo oro nothing concern me
If no be money matter na whyning
I don't care, I don't care attitude
Fun awon omo asana yii t'on fe ba mi sun
I go dey grind, grind nonstop
Make my money no get bustop
Even Mr. Dangote never stop
Abi you wan depend on person to fit chop?

When dem dey sleep, me I no dey sleep, I dey shishe oh
Mo tepa mose ki n le gbope oh
Lo wa update lo ko to we ose oh, ah
Kabiesi, na your doings make me dey shope oh
Pe mo gbope na oore ofe o
E wo aye mi lode, yeah yeah yeah

Te ba ra one bottle, a ma ra two bottles oh
Won se three bottles, awa ma se ten bottles
Franklin Benjamin, in bundle bundle oh
Azaman wey dey dull, e go see my trouble oh
I will never loseguard oh
Never snooze, I will never lose
Shey you will snooze?
I will never loseguard oh
Never snooze, I will never lose

Ko sowo ko sobo
Azul o ki n se bobo
Ngbo ki lo se koko?
Owonikoko hah, owonikoko heh
Ko sowo ko sobo
Azul o ki n se bobo
Ngbo ki lo se koko?
Owonikoko hah, owonikoko heh

Check Lyrics of latest Naija songs Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Related

ADVERTISEMENT