SHARE

1 Work (Remix) Lyrics by Zhus Jdo Ft Famous Pluto & Smur Lee

SHARE

Zhus Jdo, Famous Pluto and Smur Lee Lyrics

Get ready to groove and sing along to the energetic lyrics of Zhus Jdo's chart-topping hit, 1 Work Remix, featuring Famous Pluto and Smur Lee.

Cover art for 1 Work Remix Lyrics by Zhus Jdo Featuring Famous Pluto and Smur Lee
1 Work Remix Cover Art

Zhus Jdo, Famous Pluto & Smur Lee - 1 Work Remix Lyrics

I say brother connect me hotspot
Rahman jago don give us 1 work
I say brother connect me hotspot
Rahman jago don give us 1 work

1 work
1 work
Make e nor go burst
1 work
1 work
1 work
Make e nor go burst
Make e nor go burst
1 work
1 work
Make e nor go burst
Make e nor go burst
1 work
1 work

Make e nor go burst
1 work make e nor go sup
ZHUS JDO say the money long
ZHUS JDO say the lifestyle cost
everyday na holiday (day)
We celebrate because na pay day
Every month end na our birthday
We dey chop am like say na cheese cake
The money Dey come our way way
Make the funds and the Benz just dey
(Oou oou oou)

Any money come, we chop am
We go make sure say we sort am
Money na maths, we dey solve am
Dem too sabi me for upper
Na we get Ogun and thunder
Dem know say we be their leader
Don't give what belong to Caesar
I say leave am for Uzama

If you like the girl
Trigger her release clause
Nor just go Dey preach love
You nor be the pastor
Release the funds
Make you for Dey fit score
I say brother connect me hotspot
Rahman jago don give us 1 work
I say brother connect me hotspot
Rahman jago don give us 1 work

1 work
1 work
Make e nor go burst
1 work
1 work
1 work
Make e nor go burst (make e nor go burst )

Twelve noon
Am fully active
Azaman
Am I speaking in Latin
Matter go long
I say matter go hectic
My money and your
Cruising in Bentley
Wait
Story nor clear
I say story nor clear
I say make you wait
Story nor clear
This your story not clear
Story nor clear
Para go end
I nor want to intersect
Body go tell you for here
Para go end
I nor want to intersect
Body go tell you for here
Para go end

Matter go long
I say matter go hectic
I say matter go hectic
Matter go long
I say matter go hectic
I say matter go hectic
If you like the girl
Trigger her release clause
Nor just go Dey preach love
You nor be the pastor
Release the funds
Make you for Dey fit score

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

Related

ADVERTISEMENT