SHARE

African Baddie Lyrics by Tiwa Savage

SHARE

Tiwa Savage Lyrics

Tiwa Savage’s African Baddie is an energetic, feel-good song whose lyrics celebrate confidence, beauty, financial independence, and a luxurious lifestyle, as she embraces her status as a fashionable, successful woman who enjoys the finer things in life while making it clear that hard life and low standards have no place in her world.

African Baddie Lyrics by Tiwa Savage
African Baddie Cover Art

Tiwa Savage - African Baddie Lyrics

Intro
Oh, baby, oh, baby, oh, fire, yaya
Sawankwa, oh-na-na
Wahala dey, ayaya (Wi Wi Wi Willis, give dem)
Oh, baby, oh, baby, oh, fire, yaya
Sawankwa, oh-na-na
Wahala dey, ayaya (Give dem)
Oh, baby, oh, baby, oh, fire, yaya
Sawankwa, oh-na-na
Wahala dey, ayaya

Verse 1
Ara ń kọ mi, na small thing wey dey vex me (Uff)
Hard life no be for baddie (Ehn?)
Olúwa wey dey behind me (Eh-eh-eh)
Levels don change, see the settings (Ah-ah-ah)

Pre-Chorus
Òmùkùlù, mùkùlù, mùkùlù (Mùkùlù, mùkùlù)
Ìlù yìí tòtòrì mi
I can feel it all on me, on me

Chorus
Wizkolo, wizkolo, wizka (Eh)
Drip on a liter (Eh-eh-eh)
Anita, Anita, Anita
She a fashionista (Go, Reni)

Post-Chorus
Like this, like that
Like this, like that
Let me see you go up and down
Let mе see you go left, right, round

Refrain
Oh, baby, oh, baby, oh, fire, yaya
Sawankwa, oh-na-na
Wahala dey, ayaya (Wahala dеy, oh, wahala dey)
Oh, baby, oh, baby, oh, fire, yaya
Sawankwa, oh-na-na
Wahala dey, ayaya (Ooh, ah)

Verse 2
You no get money, you want to follow a Lagos baddie (L'Èkó)
You no dey see aesthetic? (Ehn?)
Baddie wey dey scatter party (Oh, yes)
Make I dey where the money dey (Dey, dey)
Owó dey, jẹ́ kí n dey
If you no get standard, come back another day, yeah

Chorus
Wizkolo, wizkolo, wizka (Eh)
Drip on a liter (Eh-eh)
Anita, Anita, Anita
She a fashionista

Post-Chorus
Like this, like that (Like that)
Like this, like that (Like, like that)
Let me see you go up and down
Let me see you go left, right, round (Let me see you go left, right, round)

Refrain
Oh, baby, oh, baby, oh, fire, yaya
Sawankwa, oh-na-na
Wahala dey, ayaya (Wahala dey, oh, wahala dey)
Oh, baby, oh, baby, oh, fire (Oh)
Sawankwa, oh-na-na
Wahala dey, ayaya

Bridge
(Bundle mélòó) Bundle mélòó, l'o fẹ́ ná? (L'o fẹ́ ná)
Tiwa l'ọmọ t'ó fẹ́ gbọ́ (T'ó fẹ́ gbọ́)
Chief Ìkùkù ń náwó ńlá
Ṣo-ṣo bẹrẹkankran, big plugger
Bundle mélòó, l'o fẹ́ ná? (L'o fẹ́ ná)
Tiwa l'ọmọ t'ó fẹ́ gbọ́ (T'ó fẹ́ gbọ́)
Matthew Tonlah owó ńlá
Ṣo-ṣo bẹrẹkankran, big plugger

Outro
Oh, baby, oh, baby, oh, fire, yaya
Sawankwa, oh-na-na
Wahala dey, ayaya
Oh, baby, oh, baby, oh, fire, yaya
Sawankwa, oh-na-na
Wahala dey, ayaya
Wi Wi Wi Willis

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

Related

ADVERTISEMENT