Energy Lyrics by Tiwa Savage, Wande Coal & Mavo

Tiwa Savage, Wande Coal and Mavo Lyrics
With vibrant Afrobeat rhythms and playful lyrics, Energy by Tiwa Savage, Wande Coal, and Mavo celebrates confidence, enjoyment, romance, and positive vibes despite life’s pressures. The song highlights attraction, financial success, ambition, and the importance of staying relaxed while chasing dreams and enjoying life. Through catchy melodies and energetic performances, Energy delivers a fun and uplifting anthem about love, hustle, luxury, and maintaining good energy no matter the challenges.

Tiwa Savage, Wande Coal & Mavo - Energy Lyrics
Baby mobilize me
Give me body snokonoko
Wahala dey kilolo dey
Baby dey order I go pay
Baby you dey work me, baby you dey work me
Bolobolo
Energy n para jor (abeg)
Omo no'mo kpa (abeg)
I no be carpenter (abeg)
Omo komo kpa (abeg)
Oh uh mina (abeg)
Early morning for singapa (abeg)
Oga make you no think am kpa
I say
Relax
E go better
Oh oh mina
Why you go dey reason far
You dey talk say you go reach the star
You say "Guy
Just dey do your part
Leave that worry for gutter
Japa
Energy n para jor (abeg)
Omo no'mo kpa (abeg)
I no be carpenter (abeg)
Omo komo kpa (abeg)
Oh uh mina (abeg)
Early morning for singapa (abeg)
Oga make you no think am kpa
Iskaba
Imole Mushin
Woni PE emi imole Mushin
Wo'n damo damo, wo'n damo bi owo
Wo'n damo damo , wo'n damo bi owo
Black diamond no pimple, omo na fine boy
Fine boy
Ara'n be lowo mi, brymo, brymo
Mo fun lowo ko lo polanco
Awon omo PE mi ni rich and wacko, sogbo
Energy n para jor (abeg)
Omo no'mo kpa (abeg)
I no be carpenter (abeg)
Omo komo kpa (abeg)
Oh uh mina (abeg)
Early morning for singapa (abeg)
Oga make you no think am kpa
Me I no dey cap
I dey come conquer
Shey you hear stutter?
Shey you hear stammer?
Say before she lap I go buy frontal
I go buy Tonka
Say na she dey cause quanta with her bakassi
Junyawatanbe......
Won ni ko possible
Wo'ni America ni Wande tin bo
Wo'ni wo'n wa mi ni London mo'n bo
Bawo ni ma se ko orin ti won se ni gbo
Omo ju omo loooo
BA ti e je, ma fi rhymes BA ti e je
I've been long in the game
Mo ti wa ti PE seh
I be don for the game, mo ti wa ti PE se!
Omo ju omo looooooo
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook




