Already Lyrics by BNXN & Sarz

BNXN and Sarz Lyrics
Already by BNXN and Sarz is a confident and reflective Afro-fusion song about hard work, ambition, loyalty, and overcoming struggles, as the lyrics describe the pressure of hustling for success, dealing with fake love and betrayal, staying focused despite difficult circumstances, and striving for financial stability and recognition, while expressing gratitude to supportive people and emphasizing determination, self-belief, and resilience in the pursuit of success.

RELATED: Read 'Back Outside' Lyrics by BNXN & Sarz
BNXN & Sarz - Already Lyrics
Intro
The number you have dialled is not available a
Chorus
I for follow you party, ìṣe mi lo rẹ mi
I gats work for my money steady before dem call me òle ni
Ọmọ shout out to the ones wey love me, ori ṣe ni? Wọn fẹ́ mi
Baba this year make my money plenty, I said it already
Verse 1
Na circumstances change me, if you love me, please show me
Dyna say she go show me shege, I'm not Daddy Showkey
Make dem no talk say dem give me promo, not mе ọmọ ológo
Bẹ̀rẹ̀ mi l'ọwọ àwọn to n choke o, àwọn ọmọ mi l'Eko
Ejo, o ní ki n gbé wọn ṣepe, ko sеke I play reggae
E don tey since my matter cast o, reach Toronto
It's all of love till they love you no more, go ask my padi o
What went wrong with my team? Don't ask me, I said it already
Chorus
I for follow you party, ìṣe mi lọ rẹ mi
I gats work for my money steady before they call me òle ni
Ọmọ shout out to the ones wey love me, o ri ṣe ni? Wọn fẹ mi
Baba this year make my money plenty, I said it already
Verse 2
Ọpọlọ e o gbọdọ̀ ṣe kini?
Ọpọlọ e gbọdọ̀ ma calcu sare ni o
Opportunity wey dem no give me
I ain't never talk any of it lightly o
I'm Mr. Incredible, 'credible, dominate the stereo
This rodeo ain't for you niggas, o yẹ ke ti dá mi mo, I be top player
The game fucking needs us
Na me go do the work, I can't fuck this up
Chorus
Ìṣe mi lọ rẹ mi
I gats work for my money steady before they call me òle ni
I'ma shout out to the ones wey love me, o rí ṣe ni? Wọn fẹ mi
Baba this year make my money plenty o, (I said it) already
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook



