SHARE

Spirits Lyrics by Moonlight Afriqa

SHARE

Moonlight Afriqa Lyrics

“Spirits” by Moonlight Afriqa is a moody, emotional Afrobeats track that explores inner pain, longing, and the search for love as a form of healing. The lyrics reflect struggles with mental weight, escapism, and vulnerability, portraying love as both a remedy and a source of confusion.

Cover art for Spirits by Moonlight Afriqa
Spirits Cover Art

Moonlight Afriqa - Spirits Lyrics

Verse 1
Sunup to sundown I dey low
Me I dey find all the things wey go ginger my soul oh
Everyday na so e dey go
So I go hangup the pills wey go swallow my soul ohh ehh

Pre-Chorus
Take away this pain, I yearn for love
Your body na paracetamol
Dem no know wat I do to get joy
So I testify

Chorus
Shawty make you no go do me
All the things you do
Dey bursting my balloon
No go turn me kangaroo
For your body girl, wah me I fit do
Oh oh wah me I fit do
No dey give me all this plenty attitude

Verse 2
You ended the call
Once I filled your void
Turn me to sandy soil
You be promise fire like ah Pentecost eh eh
Soon as I land your cross
Followed the fancy toys
So many pina4 b dey rush me but na your back I want o ah ehh oo

Pre-Chorus
Take away this pain, I yearn for love
Your body na paracetamol
Dem no know wat I do to get joy
So I testify

Chorus
Shawty make you no go do me
All the things you do
Dey bursting my balloon
No go turn me kangaroo
For your body girl, wah me I fit do
Oh oh wah me I fit do
No dey give me all this plenty attitude

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

Related

ADVERTISEMENT