Afrogasm Lyrics by Neeza

Neeza Lyrics
“Afrogasm” by Neeza is a sensual Afro-fusion love song that explores desire, fantasy, and deep emotional attraction, the lyrics focus on choosing genuine love over material interest, expressing patience, infatuation, and devotion to one special woman.

Neeza - Afrogasm Lyrics
Baby!
Hmmm
Baby
Yeah
Hmmmm
Ooooh
Hmmmm
Ooooh
Ooooh
Baby
Baby you’ I fantasize
Cause you set my heart on fire (baby)
Yeah, love you girl I no deny am
Baby me I no be liar (baby)
Omotena, don’t you go
It’s you that am calling
Lady!
I just wanna take it slow
It’s not that I am forming, baby
Plenty girls dem want my love o
It’s you that I am wanting, baby
Many nigga want me jonz you
But I put dem for my blocklist, lady
Nana I’ll be waiting nana
I’ll be waiting hmm
Nana you drive me crazy
Nana I’m acting crazy nana
Hmmmmm
ooooh
hmmm
Say she love me for that Fendi hmm
No be say me I no get it hmm
Me want that girl wey go appreciate me
No pussy talk like like me celibacy hmm
Imana love egugom hmm
I want to love you nwunyem
Imana love egugom hmm
I want to love you nwunyem
Gimme your love
Gimme that ginger
Gimme that feeling wey dey smoke like cigar
Roll me like a dope like Jamaican rizzlar
Gimme your love
Gimme that ginger
Gimme that feeling wey dey smoke like cigar
Roll me like a dope like Jamaican rizzlar
Nana I’ll be waiting
Nana I’ll be waiting
Nana you drive me crazy
nana I’m acting crazy nana aah
Ooooh
Hmmm
Baby
Baby
Baby
Ooooh
Ooooh
Ooooh
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook




