Akonuche Remix Lyrics by Priesst Feat. Shoday & Victony

Priesst, Shoday and Victony Lyrics
Akonuche (Remix) by Priesst featuring Shoday and Victony is an inspirational Afrobeat song centered on faith, resilience, and relentless ambition. The lyrics emphasize self-belief, hard work, and trusting God while pushing past doubt and chasing success on a global level.

Priesst, Shoday & Victony - Akonuche Remix Lyrics
Intro
Ọmọ both fear and faith dey ask you to believe in wetin you no dey see
Na you go choose
Verse 1: Priesst
I go cut my coat oversize this year
I no waka reach here just to waka reach here
And if the tables no turn me, I go change chair
Wetin they'll go talk, I don't care
God dey my side, I no fear
Chorus: Priesst
I go waka with akonuche
Pass Ebuka, I stubborn (Stubborn, stubborn, stubborn)
Leave shame put for back like bumbum
From Abuja to London
This year dem go know say I don come
Verse 2: Victony
Say, I got my aura back o (Don)
I give them another swag o (Ehen)
Even Tinuke no hala back (Mtch)
No give am another chance o (Ololo)
Ah, thank God for thе stamina
My waka waka go zamina
No time to check calendar, oh
Fast, fast, attack, attack
No do, no do, gra gra (Gra gra)
This yеar we go pack am (Pack am)
This year we go stack am (Stack am)
Ṣe dey been no wan believe? (Me)
But we go reach there, we go map am (Map am)
I shine like a diamond o
And no be skincare, we no gas am (We no gas am o)
Chorus: Priesst, Victony & Shoday
(Yeah, yeah)
Go ask Ebuka, I stubborn (Stubborn)
Leave shame put for back like bumbum (Big bumbum)
From Abuja to London (Oh)
This year dem go know say I don come
Verse 3: Shoday
Ko-ko-ko, I'm knocking for blessings like ko-ko-ko
Money plenty for my ṣokoto
I hustle pass aboki for Sokoto
They been no 'gree for me, mo ya ti bere poo
No throwings for blessings, I take it by force
Pay my money, oga, mi o rojo
I cop the Rollie, aje fuga ko
Mo fa ten mil' record and I no go stop
Time wait for no fucking baga
Brother, pick your ladder, dream so higher
Thou shalt not chase no baka
'Cause if you get the raba, them go gather
So I go cut my coat oversize this year
GLE, I go cop this year
Big mansion, I go cop this year
One big transaction go drop this year
Chorus: Priesst
I go waka with akonuche
Pass Ebuka, I stubborn (Stubborn, stubborn, stubborn)
Leave shame put for back like bumbum
From Abuja to London
This year dem go know say I don come
Outro
Du
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook




