By Your Side Lyrics by Korede Bello

Korede Bello Lyrics
By Your Side is a smooth, romantic track where Korede Bello expresses how deeply he’s drawn to a lover who completely captivates him. He describes her charm, the irresistible effect she has on him, and his desire to always stay close to her. The song blends playful affection with passionate devotion, painting her as the one who steals his heart “like a thief in the night.”

Korede Bello - By Your Side Lyrics
Hey babe what's happening?
Took a break now I'm back in uhn
Number one no capping
They can't tell me nothing
Emi African Micheal Jackson uhn
Keep it going no stopping till you get enough
Of my loving uhnn
Till you get enough of my love in
No Ojoro
Make you no do me ojoro
I no fit wait till tomorrow
Wetin you do me I no know
You don give me apollo
No be atutu poyoyo
Na you dey burst my bololo
I get money, molowo
Baby all I want to be is to be by your side
All I want to be is to be by your side
Ohh when you're next to me the feeling is right
You come for me like a thief in the night
Like a thief in the night...
Ahan
Omo to jo mommy ahan
Come to daddy ahan
This thing wey you carry ahan
You know you got it ahan
Causing tsunami ahan
Big finale ahan
You deserve it
So no Ojoro
I no go do you ojoro
I no fit wait till tomorrow
Wetin you do me I no know
You don give me apollo
No be atutu poyoyo
Na you dey burst my bololo
I get money, molowo
Baby all I want to be is to be by your side
All I want to be is to be by your side
Ohh when you're next to me the feeling is right
You come for me like a thief in the night
Like a thief in the night...
So call 911
Come see emergency
She's stolen my heart
She's leaving me empty
When she's on the run
She's dangerous and deadly
Allegedly, she's killing me softly
Ahan
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook




